|
aloib (f)
|
are you planning on being his mom?  once u r married, ure everythn to him, ill act like a mum rather than a wife sha
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
bros no try am o, this yellow paw paw girl get plenti wahala for bodi. you sef must wear shades in your hair constantly first before she go even look your side  she go fear now she never hear the latest style. u wear the shade for yansh. its called the shady buttocks  i hope u saw clearly, i said GUY not GAY
point taken. My application thus remains. 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lmaoo, doyin u r kolo mehn, oya let me review ur kini 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@PTH U too slow jo. I will prepare the ground for you 
|
|
|
|
|
|
PTH (m)
|
@PTH You too slow jo. I will prepare the ground for you  no be my fault joo, i get other applications wey i dey consider.  Man cannot afford to fish in only one river.
|
|
|
|
|
|
daprince
|
@ Aloib, I don't like food, but I love to look good. Therefore, what you going to do to make up for the food part?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
lol, i live in a multi cultural country( yeah screw u guys who say philippines aint multi cultural), different type of cusines, been exposed to everything, i swear if u shuld taste some of my culinary skills result, ull be begging for more  lol
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@daprince u remind me of those guys for secondary school wey dey come up with the most cheesy lines e.g u are the spice in my rice 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
@daprince u remind me of those guys for secondary school wey dey come up with the most cheesy lines e.g u are the spice in my rice  bwhahahaha i swear and me too carry yansh dey answer am, bwhahahaha
|
|
|
|
|
|
daprince
|
Aloib, I ain't interested in any of the Philippino cuisines, what else u got to offer?
@ Doyin, You are funny dawg! Ain't got time for no lines dude.
|
|
|
|
|
|
PTH (m)
|
STOP PRESS! When did this thread suddenly become about Aloib? Abeg na dress sense we dey talk jare. Women too like to get us drunk on their charms! 
|
|
|
|
|
|
PTH (m)
|
all these bush local people judging other peoples dress sense - lets see una picture i still maintain that - some peoples picture will blow my computer screen.
no be small thing o! 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahahah, i'm good wid naija cusines, italian dishes, caribean cusines, talk bout anything baby his grace , just because u had the balls to post ur pic doesnt make u a good dresser either, aproko STOP PRESS! When did this thread suddenly become about Aloib? Abeg na dress sense we dey talk jare. Women too like to get us drunk on their charms!  jealousy is bad for the health o
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
the thing be say even if them show us pics sef
how we take no say na their true picture be that.
Like you his grace. the pic wey you show, the subject look like person wey I don see for inside Jackie Chan movie
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
the thing be say even if them show us pics sef
how we take no say na their true picture be that.
Like you his grace. the pic wey you show, the subject look like person wey I don see for inside Jackie Chan movie
murderchoking dead*** spits some coffe while bursting into laughter
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
his_grace - you wouldn't be alabiyemmy reincarnated would you?
I can swear i've seen that exact pic on nairaland before.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
alabiyemmy lol who remembers alabi yellow? 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
men u wonna try. See my pic for my profile. I be omotepopo
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
alabi yellow? na actor?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
@All
Unu remember ponmo? make u compare Doyin lips with ponmo - the lips be like me slippers.
that is just soooooooo gay, guess u were trying to check his lips, kai, come out of the closet please
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
a man commenting on another mans body parts, pkus lips again, if u had said muscles or somethn masculine, fagilola oshi
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
if we post pictures what would that achieve? looking good in one picture is not a barometer of one's dress sense neither is the 'ponmo-ness' or otherwise of someone's lips mr alabiyemmy  lmao @ Fagilola
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@his grace those lips were mad for sucking p***y lips 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
everythn bout u sef is just feminine, ur comeback lines, alabi yellow aka fagilola
|
|
|
|
|
|
daprince
|
This is getting too personal and bullish. Anyway, y'all have fun.
Aloib, nice talking to you on a public forum.
Doyin, nice rant about the cheesy line stuff.
Et all, bye.
I thought this was supposed to be about how people dress and not getting all personal and crap.
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
hahahaha, no one is gettng personal o, i'm just kidding here now, hisgrace hope u aint taking me serious
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@his grace the constituency wey matter like am.  I am rather happy that you don't like it actually. don't want no mans ogling my features 
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
daprince is getting a little upset  don't go mate, its all part of the fun, we'll try to get back on topic ok? is it wrong to wear red boxers under a lace outfit with plenty holes? 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
oya lets get serious daprince come back and tell us bout ur dress sense, who has seen guys wearing moccasin on native, i no fit klaf mehn
|
|
|
|
|
|
PTH (m)
|
this thread don go offtopic. na wa for aloib! 
|
|
|
|
|
|
daprince
|
I ain't mad at nobody, but I was only becoming a little' bit concerned with the tone this discussion was taking. If we are to criticize, let it be constructive rather than personal. oya lets get serious daprince come back and tell us bout your dress sense, who has seen guys wearing moccasin on native, i no fit klaf mehn
I dress simple and easy, I got just one African dress that I wear once in a while. But generally, I wear jeans and dress like every other student out there. And by the way, I ain't flashy at all. So Aloib, whatz your style apart from the sunglasses?
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
my stykle, hmm i aint got a choice, because i stay in a place wer i ave limited stuffs that r my size as in i don't get stuffs my size, so i ave no choice than to grab the best thing i see that fits me, there was a time i used to dress tomboyish, lol jeans, t shirt and convas shoes, but later as i grew older started dressing more feminine, u knw low waist jeans, off shoulders and stuff, i still aint really used to heels, tryn to get used to them if i had a choice i would love not to wear heels, but i'm short, talking bout native, i never had native while growing up, but now i see some nice styles, plan to tell mumsi to buy some ankara when shes coming
|
|
|
|
|
|