|
barrduga
|
why should anyone take advice from persin wey come from shittsville? 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
another handsome thread oya where his pic @
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
this guy no serious abeg
|
|
|
|
|
|
ajagx1
|
Mr Nairaland ,Infact u are not far from the truth and am very sure that baba Iyabo go be the most handsome man where u dey because u go wowo pass monkey and if u doubt me post ur pics and let people view it.
Omo Eleran, meat seller
|
|
|
|
|
|
Riskie (f)
|
I know it's kind of late to reply this thread. But anyway, his pic can be seen in his profile  and he is far from being mr handsome. there are many waaaaaaaaay better looking guys on nairaland! 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
make una leave d poster o jare,him know say him wowo so him dey give himself hope
|
|
|
|
|
|
chi-baby (f)
|
i think da guy is jokin sha. he must b jokin! ds should b in da jokes section man!!!
|
|
|
|
|
|
creamdream
|
@ post SEUN is Mr Nairaland, check his profile!!
|
|
|
|
|
|
hellypelly (f)
|
ok self esteem is great but this is just EWWWWWWWWWWWWW!!!
|
|
|
|
|
|
|
|
MrCrackles (m)
|
why is this thread getting resurrected now?!
|
|
|
|
|
|
chamotex (m)
|
see the guy swimming goggle sef  na inside coldroom u take the picture  next time u 're taking a picture, abeg put some sort of lighting effect 
|
|
|
|
|
|
|
|
MrCrackles (m)
|
the guy na fish-monger naw! 
|
|
|
|
|
|
rampant (f)
|
buahahahahahahahahahahahahahahaha  naaa hes just a mortuary attendant
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
shunnae
|
yeah yeah.it`s my first post on nairaland but i could get my eyes off this dude, check him out yourselves, his id is zyl_kenny
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
yeah yeah.it`s my first post on nairaland but i could get my eyes off this dude, check him out yourselves, his id is zyl_kenny
ok. i'll just follow his advice "plz don't yab me ooooooooooo " but don't show that to the graphic gurus
|
|
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
W-O-W- mustay! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
hahha lol. between whos that girl? she is sooo adorabe
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
 |
. . ..
« #186 on: August 14, 2008, 05:29 PM » |
|
I no know o! Me /= mustay. Na my friend get the pic 
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
u no well oh!
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
 |
. . ..
« #188 on: August 14, 2008, 07:29 PM » |
|
Ha ha ha nor mind me jo. I go show you mustay for yim 
|
|
|
|
|
|
Mustay (m)
|
 |
. . .
« #189 on: August 14, 2008, 07:32 PM » |
|
Ha ha ha nor mind me jo. I go show you mustay for yim 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
no mind mustay, av seen his real pic, the guy is fine o 
|
|
|
|
|
|
yong babe (f)
|
no mind mustay, av seen his real pic, the guy is fine o  i'll take ur word 4 it. Ha ha ha nor mind me jo. I go show you mustay for yim  na this style u wan use collect ma yim?
|
|
|
|
|
|