|
young_nigg (m)
|
PLEASE WHO GO FIT HELP ME WITH MTN CARD OF 1500 NAIRA GOD WILL PAY You BACK
|
|
|
|
|
|
b and b
|
ARE You HERE AGAIN, SEE UR MOUTH LIKE 1500, SO 1500 MTN CARD IS UR PROBLEM.
|
|
|
|
|
|
|
|
swing4real (m)
|
karl u too funny i no fit laff  abeg make una buy the dude mtn card
|
|
|
|
|
|
evergie (m)
|
569916789390 load it an call me 08064442808
|
|
|
|
|
|
big spif (m)
|
Abeg help am na young guy him be and he is a nigger. Young nigga send my own share when the tin click 
|
|
|
|
|
|
young_nigg (m)
|
i think say naija people don get sense but i no no say them still poor ordinary n1500 some people dey send me the card way there landlord don use three years ago is a pity for you all
|
|
|
|
|
|
surugede
|
mtn dey 4 stafford? nothing wey i no go see for Nairaland ooo
|
|
|
|
|
|
Tats (m)
|
mtn dey 4 stafford? nothing wey i no go see for Nairaland ooo
Na wa oh!
|
|
|
|
|
|
prince_onx
|
see your mouth! you call 1,500.00 ordinary yet you no get am! I no know your mouth or brain which one be the young for your name!
|
|
|
|
|
|
fobendo
|
u need this card to call your girl friend? am sure u can ask better things than this.na wa for you!!!!!!
|
|
|
|
|
|
otuwe (f)
|
@young niggar
u better go away from that computer or i will tell your big brother
bush boy
they just brought u from the village abi. u never see computer before
big hiss
|
|
|
|
|
|
goldenisk (f)
|
guy your head no correct oh you think se na jand you de we person go open eye send you fresh recharge card you de craze
|
|
|
|
|
|
whateva (f)
|
PEOPLE FULL LIFE SHA PEOPLE DEY. ----------------------------------------------------------------------------------------------------------------------
|
|
|
|
|
|