|
aik.mamah (m)
|
how would y like wearing any of thses? these cloths r made of condoms of diff shapes colour and sizes
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahahah, nothing these asians wont do for recognition
|
|
|
|
|
|
k0be
|
i will buy one for my acidrop
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
4 easy access abi? 
|
|
|
|
|
|
k0be
|
if that's what you're suggesting 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahahahahahah, dude u no pure ooooooooooo, please don't corrupt me ooooooooo
|
|
|
|
|
|
k0be
|
no be me do am, na you do am. you don koro.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
koro ke? am a small girl no, what is condom sef?
|
|
|
|
|
|
k0be
|
condom is rubber  . i'm sure if your boyfriend catches you here you will smell pepper
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haba, sugar dady catch me he no do anything, na boyfriend wan come do something. lol u sef wetin u dey do here?
|
|
|
|
|
|
k0be
|
i dey shop. na you i wan buy surprise gift.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahahahaha, abeg no be me ooooooooo, if u c me wear condom dress u no go run?
|
|
|
|
|
|
k0be
|
if i go run? i go borrow one commot take shag you.
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
nahh, it will only help for easy acccess, 
|
|
|
|
|
|
Holiness_M
|
i like the dresses made from XXLarge condoms - not from these little sized child privates sized condoms.
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
These people are too much. They are really making access easy.
Kudos to them.
|
|
|
|
|
|