Females: Nigerian Guys Are Too Stubborn?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: December 04, 2008, 10:48 PM
268282 members and 165297 Topics
Latest Member: salid
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  General Discussion  |  Romance (Moderators: mukina2, iice, StephenP)  |  Females: Nigerian Guys Are Too Stubborn?
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Females: Nigerian Guys Are Too Stubborn?  (Read 2541 views)
tulk2mi
Re: Females: Nigerian Guys Are Too Stubborn?
« #96 on: June 26, 2008, 11:39 AM »

STUBBORN?? Ah no we no stubborn ooo we just dey play d game d way wey d babes dey teach us Grin
My people "NO" na d middle name of naija girls. They say ask a lady twice just in case d first no na shakara.
Look Naija girls na d most difficult to toast, imagine we u don troway grammer to d last lettr for dictionary she dey bring u back to d top say she no undastand meanwhile she don allow u nack tori go reach z. Guys wetin una dey talk, do i have a witness. yet she sabi evry thing wey u talk. if u successfully toast naija girl she turn no to yes my guy u b d "DON" anywhere u go for d rest of the world, no b joke.

Na so them dey talk no 4 mouth but their body language dey talk yes. for stadium them dey talk no but their hand dey helep u remove pant, Haba naija babes make una take am easy with d no now.This thing bad so tay, na so one babe talk no so tayyyy we enter emirates stadium when i wan enter she go halla no, when i stop she go tay tell me say she go hate me, ol'boy d thing baffle me well well, i come decide to push d shakara aside enter na him she come dey halla say make i no troway akamu for inside Grin Grin Grin Grin naija babes una no go kill us abeg.
 Does Love And Money Work Hand In Hand?  A True Male. Ladies, Whats Your Defintion?  Why Do Most Nigerian Men Put Sex Before Everything?  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.