|
viee (f)
|
 are you guys seeing my eyes are saw? ? ? oga de law, na u be this? see you sef de ask where i dey? no b u i dey go find?  when u sef just disappear lik that, i don look for u tire! i just kool mind because i rem say na Lindiwe dey Bayelsa no b  lol @ apple n jedi jedi. . . we also do that in my parish, lots of wonders it does! each bit shld be for each one of here oooo, i hope u hv them plenty hope u buy ooo, not to worry i hv loads of jedi jedi pills for ya  how dey naw? Detective Ebos dear, hw body? glad to knw Momsie is gettn beta  so u go come lag eh kwa?  abeg where we go go wait for u? u can't excape it this time around. . . Lindiwe, u r as scare for here as me oooo abeg itz important we knw u way about since u still dey for 'obodo oyibo'  how bodi? hw work naw? Lady, glad u exam went well but before nko? na u na, serious assignment for them all  i see ur hand for the oda threads u talked about, Kudos to ya!!!! i love the spirit and i pray that God will gv u more wisdom and speak through to those hearts that need to be touched. . . Amen Oby, nwanne mmadu, kekwanu? no b only work dey do me ooo me i no wetin i dey do, na wetin dey do me i no no  hw u dey naw? Carl and Pam hw una dey? can see that u guys don dey use style dey mak up  mak i talk too much, and reveal ur secret  @ all i saw sum new faces for ha but they all disapperead after awhile where u guys naw? drop by make we live da faith! Thank God itz friday, been looking forward to it since monday  so hv urselfs a grand weekend filled with the love of God Glory Glory to Jesus, Honour Honour to our dear Mother Mary
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
na me type all that ? ? ?  mak una forgive dtypos, i no get stamina to modify u guys knw say i be olodo nyways so. . . .  Glory to Jesus, Honour to Mary
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
when u sef just disappear lik that, i don look for u tire! i just kool mind because i rem say na Lindiwe dey Bayelsa no b  aha! viee you knw no say them don teach me the act, lol 
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
Lindiwe, you're as scare for here as me oooo abeg itz important we knw u way about since u still dey for 'obodo oyibo'  how bodi? hw work naw? sis I’m doing just fine! don’t worry I’ve paid my dues to the militant, so there’s no fear about my safety here!  actually, since last week monday we’ve been on the move. we came into lag like 5times. spent only 2days on each trip. ‘been trying to collate some data and reports. hopefully we’ll be done today or ‘morrow. then I can have a life once again! lol  girl, abeg try knw wetin dey do you as well oh 
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
O boy see as catholics de rush apple. I come de fear for some of them because the kind jedi jedi wey go catch them that day go worry them finish. I know say if na Agbalumo them share, wahala for no de because most catholics i know be very pako pickins, lol
Law, you don take sytle yab us finish abi! don't worry, we'll get back to you on that  all the same, welcome back. we pray more client will show up today! lol
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
hope we know that 29 June is the feast of Saints Peter and Paul? and hope we also know that we can gain Plenary Indulgence on this day by using an article of devotion (crucifix, cross, rosary, medal, scapular), which has been blessed by the Pope or a Bishop? Click the links below: http://www.ourladyswarriors.org/indulge/g35.htmhttp://www.ourladyswarriors.org/indulge/ac1967.htm#1967N17http://www.ourladyswarriors.org/indulge/norms.htm#1968N19PLEASE NOTE THAT THERE ARE CONDITIONS FOR GAINING PLENARY INDULGENCE. Read about the conditions here: http://www.ourladyswarriors.org/indulge/plenary.htmthere's this song members of the Sacred Heart sing most times, it's 'mother Mary, mother millionaire i love you (mother Mary, mother millionaire, i love you)'. who knows this song? sounds funny, but i love it when they sing it! have a great day all!
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
are you guys seeing my eyes are saw? ? ? oga de law, na u be this? see you sef de ask where i dey? Hahaha, imagine lawyer asking wir viee dey, whereas na him dissapper  Lawyer! Lawyer!! Viee viee na u bi this, welcome.
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
hope we know that 29 June is the feast of Saints Peter and Paul? and hope we also know that we can gain Plenary Indulgence on this day by using an article of devotion (crucifix, cross, rosary, medal, scapular), which has been blessed by the Pope or a Bishop? Click the links below: http://www.ourladyswarriors.org/indulge/g35.htmhttp://www.ourladyswarriors.org/indulge/ac1967.htm#1967N17http://www.ourladyswarriors.org/indulge/norms.htm#1968N19PLEASE NOTE THAT THERE ARE CONDITIONS FOR GAINING PLENARY INDULGENCE. Read about the conditions here: http://www.ourladyswarriors.org/indulge/plenary.htmthere's this song members of the Sacred Heart sing most times, it's 'mother Mary, mother millionaire i love you (mother Mary, mother millionaire, i love you)'. who knows this song? sounds funny, but i love it when they sing it!have a great day all! Lindiwe i dey salute, thank God like you said you will be free again like a bird. i know the song, is a popular song and an old song too and i have the CD. How do i sing it when you wont hear me.
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
Today's Saint
St. Cyril of Alexandria (376?-444) Saints are not born with halos around their heads. Cyril, recognized as a great teacher of the Church, began his career as archbishop of Alexandria, Egypt, with impulsive, often violent, actions. He pillaged and closed the churches of the Novatian heretics, participated in the deposing of St. John Chrysostom and confiscated Jewish property, expelling the Jews from Alexandria in retaliation for their attacks on Christians.
Cyril’s importance for theology and Church history lies in his championing the cause of orthodoxy against the heresy of Nestorius.
The controversy centered around the two natures in Christ. Nestorius would not agree to the title “God-bearer” for Mary. He preferred “Christ-bearer,” saying there are two distinct persons in Christ (divine and human) joined only by a moral union. He said Mary was not the mother of God but only of the man Christ, whose humanity was only a temple of God. Nestorianism implied that the humanity of Christ was a mere disguise.
Presiding as the pope’s representative at the Council of Ephesus (431), Cyril condemned Nestorianism and proclaimed Mary truly the “God-bearer” (the mother of the one Person who is truly God and truly human). In the confusion that followed, Cyril was deposed and imprisoned for three months, after which he was welcomed back to Alexandria as a second Athanasius (the champion against Arianism).
Besides needing to soften some of his opposition to those who had sided with Nestorius, Cyril had difficulties with some of his own allies, who thought he had gone too far, sacrificing not only language but orthodoxy. Until his death, his policy of moderation kept his extreme partisans under control. On his deathbed, despite pressure, he refused to condemn the teacher of Nestorius.
Quote
Cyril's theme: "Only if it is one and the same Christ who is consubstantial with the Father and with men can he save us, for the meeting ground between God and man is the flesh of Christ. Only if this is God's own flesh can man come into contact with Christ's divinity through his humanity. Because of our kinship with the Word made flesh we are sons of God. The Eucharist consummates our kinship with the word, our communion with the Father, our sharing in the divine nature—there is very real contact between our body and that of the Word" (New Catholic Encyclopedia).
|
|
|
|
|
|
~Lady~ (f)
|
Hmmm, na wah o! See my people for catholic thread o!
When lawyer no get time come nairaland, everybody mouth go de run like pipeline wey bust. See Ebos and Oby de combine forces de yab me. Make una no worry. I go make sure i finish work quick today so i go siddon untop una matter well well.
Meanwhile wey viee, e don tay since i see am for nairaland. Make una no worry, i de monitor all of una everyday, only say when i get time yan, sleep go just catch me b'because of work, anyhow, how una de?
Last week them launch childrens harvest for my church (St. Peter Idimu) and them de share apple (B'because the theme of the harvest was sowing seeds of god since we are the apple of God's eyes)
O boy see as catholics de rush apple. I come de fear for some of them because the kind jedi jedi wey go catch them that day go worry them finish. I know say if na Agbalumo them share, wahala for no de because most catholics i know be very pako pickins, lol
Hope to see you all later today, but if client no bring case, na till monday be that o!, lol Oh wow, the infamous lawyer is back? Hope for good o. Lady, glad u exam went well but before nko? na u na, serious assignment for them all i see your hand for the oda threads u talked about, Kudos to ya!!!! i love the spirit and i pray that God will gv u more wisdom and speak through to those hearts that need to be touched. . . Amen Thank you much. I know that I was put in your prayers. I received the results and had the highest score. I really thought I was going to fail it. But I do thank God.
|
|
|
|
|
|
ebos (m)
|
Haba! Lawyer wetin u dey yab catholic pikin them now? ;DCorrect children plenty for Catholic my brother. Na there them finish self. Other churches no match them. Oby, this one wey you dey ask Lawyer whether na Viee disappear pass him. Disappear na the same. All we know be say Viee and Lawyer be no show face 4 here. Carlosein, maybe u fit be my best man. You go just stay for my back dey watch others as them dey eat the small food wey I go present - and the wedding go be on Good Friday so that meat no go dey and food itself go small because of fasting . But, we go promise u say no worry for food when we reach house.  that one be say, as we reach house we go tell u say "abeg no vex them don finish the food wey we keep for you. 
|
|
|
|
|
|
ebos (m)
|
@Lady, Good 2 know u scored the highest mark. Congratulations! All the time wey Viee dey write her exams, she no tell us wetin she be dey score  - hp say she still perform well. I trust 
|
|
|
|
|
|
ebos (m)
|
Oby,
My server dey worry me for forex no be small o. It's affecting my trade - struggling to close my positions but difficult to connect to my account with my broker. So, I can't close my profits.
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
Oby,
My server dey worry me for forex no be small o. It's affecting my trade - struggling to close my positions but difficult to connect to my account with my broker. So, I can't close my profits.
I trowey salute bros. Is it not better you go to a cyber cafe and do it; i mean close the profits, instead of taking chances.
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
@Lady, Good 2 know u scored the highest mark. Congratulations! All the time wey Viee dey write her exams, she no tell us wetin she be dey score  - hp say she still perform well. I trust  Lady, happy to hear that. Wait o! na true. Viee you no tell us your score! well i trust my sis
|
|
|
|
|
|
actoor (m)
|
Glory To Jesus, Honour To Mary! All The Real Catholics Please Stand Up!, What about mary's parents & her grand parents? 
|
|
|
|
|
|
~Lady~ (f)
|
Hello actoor, thanks for joining us What about mary's parents & her grand parents? They're Saints
|
|
|
|
|
|
Carlosein (m)
|
They're Saints
abi o my sister tell them ooo!!! congratulations on your test score too. must feel really great to have had that score right. now ebos no come dey yarn dust about server and forex because you no wan give us food chop for wedding. if you like make the server cut-off kpatakpata, you must find a way to close your trade even if na to use cafe as oby talk. no come use style dodge the wedding of the century and declaration of plenty wey we all don dey expect since last year o. i been think say albinos no dey stingy but this ebos case na waaa o!!! 
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
What about mary's parents & her grand parents?  Mary’s parents (Ann & Joachim) are Saints in Heaven. It is worth knowing that The Church honours them. We implore their intercessions as well, and we’ve never had any regret! If you think you’re being funny by asking such question, well brother, you berra have a rethink! 
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
Lindiwe i dey salute, thank God like you said you will be free again like a bird.
i know the song, is a popular song and an old song too and i have the CD. How do i sing it when you wont hear me.
Oby i've always known that you're just too much! abeg record your voice for your phone n send me an MMS  Yes oh, i've found my feet now, lol
|
|
|
|
|
|
Lindiwe (f)
|
Hey Peeps, can someone help me out here! When I was in school, I joined this society – The Living Rosary Association (St. Philomena Society). It was actually my first time of hearing about the society then. I was fascinated by the stories I was told by the members on the life of little St. Philomena (virgin and martyr). So I decided to join them. It was a good decision indeed! Well, the thing now is, since I left school, I’ve not participated in the activities of the group, even the weekly devotion. We don’t have this society in my parish nor is it in other parishes close to me. I would really like to identify with this group again, and participate in their weekly devotion in particular. Does anyone know any parish in Lagos (be it on the Island or Mainland) where this group exists? Please don’t hesitate to let me know huh! Thanks y’all!  cheers.
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
Today's Saint
First Martyrs of the Church of Rome (d. 68)
There were Christians in Rome within a dozen or so years after the death of Jesus, though they were not the converts of the “Apostle of the Gentiles” (Romans 15:20). Paul had not yet visited them at the time he wrote his great letter in a.d. 57-58.
There was a large Jewish population in Rome. Probably as a result of controversy between Jews and Jewish Christians, the Emperor Claudius expelled all Jews from Rome in 49-50 A.D. Suetonius the historian says that the expulsion was due to disturbances in the city “caused by the certain Chrestus” [Christ]. Perhaps many came back after Claudius’s death in 54 A.D. Paul’s letter was addressed to a Church with members from Jewish and Gentile backgrounds.
In July of 64 A.D., more than half of Rome was destroyed by fire. Rumor blamed the tragedy on Nero, who wanted to enlarge his palace. He shifted the blame by accusing the Christians. According to the historian Tacitus, a “great multitude” of Christians was put to death because of their “hatred of the human race.” Peter and Paul were probably among the victims.
Threatened by an army revolt and condemned to death by the senate, Nero committed suicide in 68 A.D. at the age of 31.
Quote
From Pope Clement I, successor of St. Peter: “It was through envy and jealousy that the greatest and most upright pillars of the Church were persecuted and struggled unto death, First of all, Peter, who because of unreasonable jealousy suffered not merely once or twice but many times, and, having thus given his witness, went to the place of glory that he deserved. It was through jealousy and conflict that Paul showed the way to the prize for perseverance. He was put in chains seven times, sent into exile, and stoned; a herald both in the east and the west, he achieved a noble fame by his faith, ” “Around these men with their holy lives there are gathered a great throng of the elect, who, though victims of jealousy, gave us the finest example of endurance in the midst of many indignities and tortures. Through jealousy women were tormented, like Dirce or the daughters of Danaus, suffering terrible and unholy acts of violence. But they courageously finished the course of faith and despite their bodily weakness won a noble prize.”
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
Oby i've always known that you're just too much! abeg record your voice for your phone n send me an MMS Yes oh, i've found my feet now, lol You won't know the true voice when recorded, this voice wey i dey tell you too much  Does it mean you are back fully now to Lagos?
|
|
|
|
|
|
Oby1 (f)
|
Hey Peeps, can someone help me out here! When I was in school, I joined this society – The Living Rosary Association (St. Philomena Society). It was actually my first time of hearing about the society then. I was fascinated by the stories I was told by the members on the life of little St. Philomena (virgin and martyr). So I decided to join them. It was a good decision indeed! Well, the thing now is, since I left school, I’ve not participated in the activities of the group, even the weekly devotion. We don’t have this society in my parish nor is it in other parishes close to me. I would really like to identify with this group again, and participate in their weekly devotion in particular. Does anyone know any parish in Lagos (be it on the Island or Mainland) where this group exists? Please don’t hesitate to let me know huh! Thanks y’all!  cheers. I don't think i have heard about this society, Carlos may know.
|
|
|
|
|
|
Carlosein (m)
|
the living rosary: check out this link http://www.philomena.org/ULRA/index1.htmlmore on it tomorrow for i have to run now before i sleep for road. Glory to Jesus and Honour to Mary. Lindiwe this is for you: Mother Mary, Mother millionaire we love you! 
|
|
|
|
|
|
|
|
~Lady~ (f)
|
Hello everyone Have a great week, blessings upon you all. congratulations on your test score too. must feel really great to have had that score right.
Yeah I was very happy. But I have another class that I dread. If I can make it through I can make it through anything. Please pray for me. I don't know what to do about that class and I need it to graduate.
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
Wait o! na true. Viee you no tell us your score! well i trust my sis
lol  well jus knw that i no dey fail  i fit no come first, but i sha no come last  how r u guys doin? seems i called in late y'all have a beautiful night rest bless ya! 
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
hey Lady, congrats on your test result! I'm sure d one u dread will come out even beta than diz  i pray my kids will have kindaa brain 
|
|
|
|
|
|
viee (f)
|
eh hen, Lindiwe, sup gurl  u and militants?  how u dey na? oga Ebos, i dnt seem to ever catch u online  u still dey show forex pepper abi? abeeg make enough money for our outing ooo  Carl, sup bro  been a while! sup with ya? did u see wot my Williams babes and sweetheart Nadal dey do for Wimbledon?
|
|
|
|
|
|
~Lady~ (f)
|
lol well jus knw that i no dey fail i fit no come first, but i sha no come last
ROTFLOL AMEN!!!!!!!! hey Lady,
congrats on your test result! I'm sure d one u dread will come out even beta than diz
i pray my kids will have kindaa brain Thank you I hope so too, because I am seriously terrified of the class. I told my professor but she laughed, she thought I was joking. Lol, ofcourse, all our kids will have brain filled with lots and lots of knowledge. AMEN!!!
|
|
|
|
|
|
Troynow (m)
|
 |
Reply
« #3775 on: July 01, 2008, 04:23 PM » |
|
I love the catholics but I disagree with the catholic system. I am yet to find their system in the bible.
|
|
|
|
|
|