|
$$Rhino
|
debosky, no wonder u come dey give bush man like me wahala.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Ol bob I no go lie una
English hard me no be small.
The mark wey I get ko n she oju la san
@debosky
na oussssssss soooooo bigsssssssssss she dey shout
|
|
|
|
|
|
debosky (m)
|
you sure say no be 'wetin be this ooo!' she dey shout?  @ Rhino i no fit disturb correct man like you jare, na d people wey dey disgrace demselves i dey concerned about honestly, if you hear some kain shellings, if you be oyibo man, you go vex collect your language from naija people 
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
well nigerians speak broken english for fun its our slang , but we wouldnt do that in a professional setting @ least i hope not
|
|
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
if you be oyibo man, you go vex collect your language from naija people  make them carry go sef all monkey want na banana them talk say them one give am language 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
doyin, if them carry oyinbo go, that means no job for you, no school for you and nothing for you oh, because pidgin is only within the shore of nija and as at now, nija has nothing to offer you oh.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
well we go get something else to export pass oil and shit 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
we cld export more babes to italy
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
A2 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
TOH
How far now?
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
Stop speaking your agbero English to me, jare. 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
how we for do now
Queen's english big pass our medulla oblaganta
and man must speak
abi my people.
|
|
|
|
|
|
omogenaija (f)
|
lol 
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
well your garbage English is giving me a headache.  Perhaps if you can translate after each sentence. 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
but i bet say even as i no sabi speak so i go beat you for scrabble we wafarians have a propensity for high falutin, prolix, verbose and bombastic english hehehehehe U wonna try 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i knew u were from warri
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
eh wetin com do warri 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i talk say anything do warri?, its just that its the same hood as my grandad 
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
then your grandpa be boss capo now
OG triple OG- the original drop of acid
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
abeg sfri get big head. my grand ma is the original abeg
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
aciddrop and doyin should get married once and for all.
Hopefully the pastor will be able to speak English.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haba, theif of hearts rumour dey about say una don marry, abi make i commot, e be like say i de spoil honeymoon. doyin c u l8r ooooooo
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
Ole to ji okan mi why you dey vex for me now? 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
and i will toast to all the pidgin lovers
|
|
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
Ole to ji okan mi why you dey vex for me now?  ooooooo, na now i understand , so una dey fight. una need therapy 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
cat and dog fight, all 4 love
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@rhino, make u try settle them now?
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
y'all get back to the topic before i go all "miss south carolina" on u  don't make me "ta bon o"!  speaking of which did y'all hear that girls murder of the English language on TV? unbelivable! i almost peed my pants! 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
doyin will have to come to the level of the babe and say exactly what he has in his mind, when a man starts to fuss and flex too much for a babe, na love dey there, so as soon as doyin will be willing to tell ThiefOfHeart say na love him dey find, we will be able to settle the wahala and fast too.
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
soulpatrol, which babe is that. Upon all the millions that Olajunwo controls, the brova is the biggest tabon i have ever seen, the brother can't speak at all.
|
|
|
|
|
|