|
acidrop (f)
|
hmmmmm, true that, oya doyin, the shrink, i mean therapist has spoken  @soulpatrol it will be better to do it one by one, we have 2 settle this dispute before moving own
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
people which ones now you talk say make i do this one acidrop suggest another you want me to division myself into twice 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
acidrop, na acid i go pour your body, na me u dey yab?
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
haba rhino i no yab u now, sorry no vex, its just that i was really pleased with ur suggestion.
y is this doyin complaining sef, na u we dey help. abeg conform jare
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@acidrop
na who tell u say we need your help
abeg the love strong
|
|
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
doyin, make sure i am invited to the wedding oh, na me be the MC sef.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
@acidrop
na who tell u say we need your help
abeg the love strong
ok ooooooooo, but no talk say i no act as friend, so as per d wedding, i want my IV
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
sounds like she has been listening a lot to Bush 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
someone has fashyd me on ym 
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
Rhino, can you now see evidence
|
|
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
the person knws him/her self
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
doyin is an international ashewo.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
men i bow o
wifey dey really vex for me tonight
|
|
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
better move your arse to Asia and stop vexxing her then
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
men TOH dey worsen my insomnia
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
doyin is an international ashewo.
chei, doyin, u don enter pepper soup, shebi i warn u , u no dey listen, better fall on ur knees ooooooooooo
|
|
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
i'm lost on this thread o. somebody find me!
|
|
|
|
|
|
na2day? (m)
|
iight, i will help u. do u recognise any signs around u? what do u see, tell me. i will help u don't panic, but u must promise to be my girlfriend oooooo. nothing goes for nothing in this life i'm lost on this thread o. somebody find me!
|
|
|
|
|
|
soulpatrol (f)
|
@na2day?  ok i see, i see white people!  nice profile name and by the way, i will be ur friend for now. yeye man, u dey look for "gefrend" on this forum abi? 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahaha, soulpatrol, u 4nny 
|
|
|
|
|
|
$$Rhino
|
ThiefOfHeart, Now i can see you oh, my sister make you run for ya life jare, doyin na yeye man, too many babes all over the globe, that is why his grammer is so twisted, because he has to miss pidgin with chinese as well as german, so all these langs together, na twisted (agbero english)
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@Rhino May Stephen Harper arrest you himself personally. 
|
|
|
|
|
|
redsun (m)
|
@fufuking,i bet you think you are educated,what you have is brainwashed education,from the way you talk as well as some of your comrades on this thread,education without foundation,lack of common sense and ignorant of the basics is just as good as no education.What is the point of education if people can't reason,just like you have in africa,most of those corrupt and thieving politicians are harvard and oxford products yet they are as insecure and unproductive as an abused child.We got to draw our education from our heart and eyes for us for to understand it,see the world in your eyes,it is not too much to ask.Academicians are theorist,they observe,analyze and pass on,theories are not infallable,they are open to alterations. English is the language of england not nigeria,i don't know how long it will take for it to sink into your domant skull,it was use to divide and rule us ,as usual to cause confusion that you have in nigeria today,we should be thinking of reforming our way of life,instead of sinking deeper and deeper into the master,masterplan.You can't teach what you don't know,it is like teaching a child a computer that he or she have not seen before,a common occurence in nigerian schools,imaginative teaching,instead of reality that it is main to be,sadly,the ones abroad still can't work out this simple things,it is like the more you look the less you see.
|
|
|
|
|
|
doyin13 (m)
|
@redsun Bruv I think you need a hug 
|
|
|
|
|
|
aloib (f)
|
^^ abeg summarize thats epistle for me, hey doyin!!! how was ur nyt
|
|
|
|
|
|
ThiefOfHearts (f)
|
Who's going to bother reading that crap?
Ever heard of indentation/paragraphs?
I sincerely weep for Nigerian universities.
|
|
|
|
|
|
redsun (m)
|
Here we go again,colo.Oyibo don release african man,african man never release himself.May FELA live forever,let us study FELA and his ideas instead of all this craps some of you are talking about.You got elavate for you to be fulfilled in life,it's just sad for people to live die ignorant.
|
|
|
|
|
|
redsun (m)
|
In the abundance of water,the fool is thirsty.
|
|
|
|
|
|