|
NaJa HaJe (f)
|
@niceuzor
omo i no fit talk ooooooooooo.
it took me 2 and a half hours to get into work because of underground strike. Pitfalls of working in the city.
outside of naija where you dey sef?
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
NaJa HaJe:Nice name. please is that a nickname or ur real name? asking out of curiosity
|
|
|
|
|
|
NaJa HaJe (f)
|
erm,,,,, clears throat  u might want to google it
|
|
|
|
|
|
nana (f)
|
erm, clears throat [sub][/sub]  ok,i will
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
any one that falls for this joke needs deliverance and fast too !
|
|
|
|
|
|
tinu97 (f)
|
@ penfold
abi you be lady too? if yes, abeg tinu, de-fall in love with penfold o!
we are always together don't mind us
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
NaJa HaJe - my sister na so oh  i bi put my location for my profile Oga Seun remove ham put Nigeriana i come put Outside Niaja for there Oh well you fit halla me through my website make i yarn u where i dey for now!!! you too much Oh. 
|
|
|
|
|
|
mishooo (m)
|
penfold no get liver oo.
|
|
|
|
|
|
lauryn (f)
|
Either it's all a joke or d poster is just a saddist! It has to be one of them! 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
abi o . . . . 
|
|
|
|
|
|
NaJa HaJe (f)
|
@ niceuzor which website? abi i no fit read?  lol!!! where your website dey?
|
|
|
|
|
|