|
|
|
Moyola (f)
|
abeg wetin be ajey mayo  Mayo as in mayonnaise!!  if u don't get it, u kuld aswell spot d difference bitwin da 2!! 
|
|
|
|
|
|
idupaul
|
Mayo as in mayonnaise!! Tongue does it mean they have a lot of mayo when they eat, wats their status abeg
|
|
|
|
|
|
Riskie (f)
|
Ajebutter but not one of the brain dead ones 
|
|
|
|
|
|
Moyola (f)
|
does it mean they have a lot of mayo when they eat, wats their status abeg
same as ajehbuha!!. . . abi!  no sidon dia dey qweshun me. . . 
|
|
|
|
|
|
en-fuse (m)
|
I be aje-kpomo oh! 
|
|
|
|
|
|
Jarus (m)
|
ife-eco-06 is ajepako, and no regret!!!
|
|
|
|
|
|
Gamine (f)
|
rotflmao.
I no be Aje anything o
God Forbid
|
|
|
|
|
|