|
IBB Fan (m)
|
n d award goes 2
ocho
|
|
|
|
|
|
|
|
buckeye (m)
|
@IBB, make sure u dont play your game pass where u dey , u know ocho be 2face girl ? whatch out oo!
|
|
|
|
|
|
buckeye (m)
|
you're equally an amazing peron yourself.  OCHO na only him ? 
|
|
|
|
|
|
IBB Fan (m)
|
bros, forget 2face for 1 side. you never hear wetin ijaw people dey do anybody wey tranga? he is too small for me.
|
|
|
|
|
|
buckeye (m)
|
bros, forget 2face for 1 side. you never hear wetin ijaw people dey do anybody wey tranga? he is too small for me.
2face no need to tranga for u, na Ocho go run leave u now. ocho abi no be so ?
|
|
|
|
|
|
|
|
Seun (m)
|
Why 2Face. The boy doesn't know anything more than the sentimental 'African girl' music.
|
|
|
|
|
|
|
|
eveseh (f)
|
wish u and her all the best
|
|
|
|
|
|
IBB Fan (m)
|
eve, are you stalking me? 
|
|
|
|
|
|
eveseh (f)
|
eve, are stalking me?  am not stalking u,am wishing u the best
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Hotstepper (f)
|
letz face reality here : 
|
|
|
|
|
|
IBB Fan (m)
|
stepper, what's real?
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|