Buzzybodi On Fire,what Do You Think?

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: July 26, 2008, 06:40 PM
223873 members and 127226 Topics
Latest Member: benedict12
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Forum Games (Moderator: eldee)  |  Buzzybodi On Fire,what Do You Think?
Pages: (1) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: Buzzybodi On Fire,what Do You Think?  (Read 76 views)
Infourmer
Buzzybodi On Fire,what Do You Think?
« on: September 06, 2007, 12:45 AM »

Omo My mind wan blow when I see this babe whine for bussybody O. Omo naija get babe,I dey go house go marry Jo. Han han she wan kill person ni?

Abeg watch am make you tell me wetin una think O. Watch am to the end,e be like say na the end sweet pass.
I know before say ladies no go comment,because them no fit whine like am. Jealousy jealousy,na only naira them get mouth. Wowostrophies without pix to justify.

Who fit beat this wan,
Abi you fit?

http://youtube.com/watch?v=8vzdXzk3G6E
adekennis (m)
Re: Buzzybodi On Fire,what Do You Think?
« #1 on: September 06, 2007, 07:35 AM »

Men she too much jooo Grin
but you sef you be bussy body naa Wink
wetin you find reach that track on youtube
men i bow for you oooooo.
nana (f)
Re: Buzzybodi On Fire,what Do You Think?
« #2 on: September 06, 2007, 10:33 AM »

Informational Info.
adekennis (m)
Re: Buzzybodi On Fire,what Do You Think?
« #3 on: September 14, 2007, 07:50 PM »

 God no let all girls  kill person.

 Let's Play God  What Are You Plans For Today?  Shag, Marry Or Ditch  Page 2
Pages: (1) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Jobs (2) Career Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.