|
Yanga Rat
|
Mr Viperman, how are you sir? How is madam, she let you sleep lastnite? Pickin nko?
Ehem, my Oga, e get one other thing wey i wan yarn with you. I no tell you say my pickin BomBoy don reach age to work and I wan send am to you to learn sell moto. Nah very good pickin and all im teeth never fall. So that one let me know say im no dey fight when i no dey house. Oga I don tire Area rough and the wey i dey look e be like say im go spend christmas for your place the wey you dey sell motor Please, Bomboy nah professional vulcunizer, una fit need am Abeg help
Papa Bomboy you never pay ya credit finish for all the palmie wey you and ya people come drink for my beer parlor last weekend, but I no vex as you never disappoint like this one before. This ya pikin when you been want to send am go do voganaiza for Oga Viper workshop, I no think say den go take am because na rich man moto wey den tire no dey leak at all, na him Viper dey sell only o, and even if them tire mistake go bust, them no dey repair am with voganiaza at all because na change them go kuku change the whole moto, come go buy new moto for America to show we again say true-true, man pass man. Instead of Voganaiza, na palm-wine tapper or maiguard be the work when you for send that ya pikin to go learn, after when he don finish him study for Unifasty, and he don come take that 20 thousand buy degree paper to decorate ya parlor for village. If you decide say you go pay me for this my free advice, meet me for under Oshodi Bridge tomorow by 12 sharp, and make you no bring check-book beacuse na only cash I sabi.
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
LOL @ yanga rat and papabomboy papabomboy, my motor tyres no dey burst oo, your pikin fit wash motor well well? 
|
|
|
|
|
|
PAPABOMBOY
|
Viper,Bomboy go wash inside and outside your moto u no go know which one be which.I trust my son,professional.
@Yanga rat my brother long time, this one you follow me enter internet I know say that your okada don dey act up again. My Oga everly, nah yesterday I go see dokinta wey tell me say the tusa tusa inside your pami nahim give me typhoid. I go bring bill wey him give me tomorrow.
|
|
|
|
|
|
ayomajek (f)
|
Viperman please help!
Abeg, how much should I pay for a 1997 cherokee jeep? Used in nigeria but only occasionally as the owner works abroad. So it is still in good condition.
No vex say no be all una four four million jeeps I dey ask about but ground no level reeach that side. I would really appreciate your advice. Thanks
|
|
|
|
|
|
plaque
|
Viperman:
I'm looking at purchasing a vehicle.
A honda bullet or a hennessy.
How much are either instances, estimates?
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
Viperman:
I'm looking at purchasing a vehicle.
A honda bullet or a hennessy.
How much are either instances, estimates?
Hi plaque, How r u doing?  Well, it depends on what grade of car you're looking for, are you looking for a nigerian used or a NON-nigerian used car? For nigerian used: a Honda bullet shouldn't exceed 700k. And this would depend on how sound the car is body and engine wise. For a NON-nigerian used a.k.a Tokunbo:: It spans between 850 - 1M, depending on the options and year model. if you're interested in any of the above, contact me on my number above in any of my posts so we can fix an appointment for inspection. As for the hennesey, I won't lie to you man, i don't know much about that ride 
|
|
|
|
|
|
behivestar (m)
|
How Much is Pontiac Aztec in Nigeria?
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
Hi behi, I don't have any idea on that car works and all , yet. 
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
Compliments of the season people 
|
|
|
|
|
|
ndubest (m)
|
hey Prince_lex
where is your shop in lagos? do you deliver vehicle to Abuja (ie I chose to buy then you deliver it in Abuja before pay for it) or any abuja branch? In your earlier posts you made mention of your cars from lagos ports and with guarantee what do you mean by that? am sure you must have been selling good cars that is why your business here is doing well
compliments of the season
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
Hi Ndubest, I am based in surulere, lagos. Well, i thank God for he mercies. As for the offer of bringing the car to abuja before payment, you and i know that wont be possible naaw  But lets talk over the phone before we conclude. Kindly give me a call. 
|
|
|
|
|
|
ndubest (m)
|
Its ok am sure you u know why i want it in Abuja
i wouldnt want to licence it in lagos and my friends have told me of dealers in lagos that deliver in abuja but seeing recomendations from others about your goodworks here may be i will go with you on this
anyway send me your number hopefully when i get my leave by next yr i will come down to lagos my email address is on my profile thanks
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
bump 
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
check out the latest jeeps , 2008 your year of riding jeeps 
|
|
|
|
|
|
DatNiggaAk
|
wats popping son?
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
I'm cool dude. Just discussing with the newyear to knwo what it has in stock for moi. How una end?, i heard the xmas was hot over there 
|
|
|
|
|
|
bambash (m)
|
Viperman, I need an Odyssey 00 upwards, full options. What would it cost?
|
|
|
|
|
|
earthrealm (m)
|
hello price lex, i need a rav 4 2002 model, u gat any?, tried your nos a couple of times, no show, it rang n rang, r u in town?
|
|
|
|
|
|
Prince Lex
|
I'm in town now. Call me jare 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
wweekes (m)
|
Hi, I'm a shipping company that does Roll on Roll off shipping for cars and suv's from 1500.00 to 2600.00 depending on the size and the country its going to. I can ship ro/ro from Newark, Baltimore, or Jacksonville. We are also a DHL Authorized shipping center that provides 30-40 percent off of all DHL shipments, We also do ocean cargo to Nigeria @ $350 per CBM. We are located in Orange, NJ, and accept Credit Cards for all DHL Shipments. We are a licensed and bonded company and licensed with the FMC as a NVOCC. for more information please contact us @ 973-674-8932. or via email at wweekes@gmail.com-- WESLEY W. WEEKES JR. International Logistics Coordinator WW Messenger & Shiping Co. 51 Main St. Orange, NJ 07050 Phone: 973-674-8932 Fax: 973-675-1300 Email: wweekes@gmail.comA DHL Preferred Provider
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
bump 
|
|
|
|
|
|
ajagx1
|
Viperman, We are working on your request seriously so what year of Volvo s80 do you want
contact 08029470609,08077191469 ajagx1 and 07030094999 deariekay
|
|
|
|
|
|
|
|
obeh
|
Viperman, Have you considered posting your cars on www.CarAdore.com? It is a free website to list cars for sale. Yes, FREE! Somebody mention it to me and i have been hooked on it. I think it is a brand new site, but the quality is amazing. Take a look and tell me what you think - www.CarAdore.com
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
Thanks man 
|
|
|
|
|
|
zorro (m)
|
viperman i need a 2004 kia sorento jeep what can you do for me , i need it like yesterday
|
|
|
|
|
|
nigerbobo (m)
|
viperman i need a 2007 Toyota Sienna minivan. How much will it cost me? Please respond ASAP.
|
|
|
|
|
|
viperman (m)
|
Nigeribobo,
budget 2.8-3.2M
|
|
|
|
|
|