|
dinozzo
|
its just first half, we're slow starters
@muki, you're happy now, abi.
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
O boy! this match no go easy for this girls o! I de smell goal galore  see as korea wan use shot kill our keeper. Abeg make we buy alabukun for these girls o! 
|
|
|
|
|
|
Hugoboi (m)
|
another one!!\ e go reach 20 oh!!!
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
2-0 another corner again, lol, i don die o! 
|
|
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
if the falcons get a draw from this game, then Goodluck is truely on Yar'adua's side  yeeeepariiipa. . . . 2-0! SAF must buy that N.Korea no. 2 - see corner nah  this na female football tutorials. . . . .
|
|
|
|
|
|
Hugoboi (m)
|
man! see game.the way these girls dey take cordinate passes,i no fit shout!
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
stupid bunch of players, not watching again 
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
As we no sabi play ball, nigeria don de turn am to ruff, haaaaaaaaaaaaa! up naija, miss the ball don miss the head, lol 
|
|
|
|
|
|
|
|
Akolawole (m)
|
I wonder for these girls o. They are too over-experienced to be playing like this. How on earth could a one-time quarter finalist be playing like this. They want to show-off. Just tap simple pass no stupid show-off 
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
i am not hating o .
i swear, no be hating true, true. . . . . that German record is under threat the way this match is going! forget Tevez, Rooney, Ronaldo, Saha. . . . N.Korea #2, #8, #9, #10 please come to OT. . . . . we take God beg una, please come!  yee another corner. . . .
|
|
|
|
|
|
Hugoboi (m)
|
SAF must buy that no 2 girl.Anutha Becks in the makin.Only this time,she's got a pu**y! 
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
Dinno  watch na haba!!  Ruudie this Koreans na die i watched them play rest of thw world  dere gols where superb  why u dey beg them 
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
So much dominance on the continental stage but can't transform it at world level  . RuuDie you dey enjoy am abi.
|
|
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
another corner, haaaaaaaaaaa! wetin we do this korea with corner?  experience no concern this one. This one na proper football 101  1. They are playing a lone striker 2. the mid field is not coordinated and not marking them properly 3. the defenders are giving the koreans space 4. they are conceding too much corners which the koreans have discovered as their weak point The only positive thing here is that the nigerian keeper dede is very good and saving them from a horrendous massacre 
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
we don break another person head again, lol, haaaaaaaaaaa!  UP FALCONS, korea efrebo efrebo una go wound o! 
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
@orobo, lol. you no serious
|
|
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
eyah! na so life be? Under 17 win world cup, una declare public holiday. Falcons just chop only 2 goals, i repeat only 2 goals! wetin be 2 goals? Them be the first person wey don chop ONLY 2 GOALS? And all of una de criticize them, una de turn off television? E no good o!  Remember say na just only 2-0 for first half now! Make una no laugh them abeg 
|
|
|
|
|
|
Akolawole (m)
|
So much dominance on the continental stage but can't transform it at world level .
Do you know that Falcons nearly qualify for the semi-final in a major tourney before?
|
|
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
naija don kill person again o!, aiye le o! 
|
|
|
|
|
|
Akolawole (m)
|
But this Koreans can play good football sha.
or Na We make them look good
|
|
|
|
|
|
dinozzo
|
@Akolawole, I know that but its just frustrating seeing them bashing teams in Africa then getting the same treatment at the world stage. But its better than it used be back in those days.
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
Yeeeeeeeeeeee. . . no goal; offisidie
Ref. . . . . thank you oh!
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
aaaaaaaah! naija don bribe referee, e for be 3 - 0, God save them say referee blow offside, lol, o boy this goal galore na wah o! 
|
|
|
|
|
|
RuuDie (m)
|
@Akolawole, I know that but its just frustrating seeing them bashing teams in Africa then getting the same treatment at the world stage. But its better than it used be back in those days.
i disagree. . . its worse. xpecially now that we feel our female football is a whole lot more improved than we what used to have back in the day! back then, it was bearable knowing we was still learning. . . .
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
na wah o! naija go kill this koreans with rough play o!  , see shot wey make them substitute person
|
|
|
|
|
|
orobo 50cl (m)
|
congrats nairaland. We lost 2-0 to korea. USA, next stop. i sure say we go wound them qualify 
|
|
|
|
|
|
tkb417 (m)
|
so we lost by 2-0. Thank God it didnt end like 5-0 USA again? FIFA is mad. How can you put Nigeria,Sweden and USA together. what happened to canada and some others?
|
|
|
|
|
|