|
|
|
9ja4eva (m)
|
lol
Na money oh
|
|
|
|
|
|
salsera (f)
|
@9ja4eva
the money no reach
if their bodies dey all over internet at least dem supppose collect royalty abi na pay per view
|
|
|
|
|
|
plangatta
|
 hey guys,,, lets b realistic here,
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
petronila
|
HEY where are the photos. would like to see them so can also enjoy and comment. send them to me or the link. 
|
|
|
|
|
|
zaragoza (m)
|
Follow d above link and u wld see more than your eye can comprehend.
|
|
|
|
|
|
j4steady
|
Wetin be the meaning of all these yeye talk about big brother and morals, our Nigerian home videos wetin dem dey teach,go to churches and see how deaconess wear half or off shoulder blouses, promiscuity don dey tey tey,no be big brother start am,youths watch porn everyday and practice it more, look make una stop all this yeye talk and face facts, make we talk about how youths go take dem empowered and enlightened no be to dey castigate some one for something that has been in existence for ages
|
|
|
|
|
|