|
na wa (m)
|
tom, i've told you several times not to call me honey, i'm not gay for christ sate
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
who was talking to you? I was talking to my darling right here beside me.She is a very naughty girl.Darling wont you say hello to the wash man
darling: Hi washer man
Hollandis-I hope you heard that right? I NEED MY CLOTHES FIRST THING TOMORROW MORNING.DO I MAKE MYSELF CLEAR?
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
u making me laff,i say who are u talking to??
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Now u are asking me who im talking to, when u cornered me last nyte askin 4 ma details u were dead drunk abi? na wa for you o
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
na u gimme drink? 
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
no be u i see with paraga?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
soo u still never qualify 4 lieing, abi?? - i even know wetin be paraga sef?? - lol
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Nella wy u dey lie nah?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
na me come be d liar now, chei! after u hammer that thing finish and u brain don dey think anti clock wise, na Nella go come bi d liar  lol na who dey talk 4 background?
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
@nella na my little baby dey cry 4 background. E be like say u want make i tel them say u dey blend d kparaga wit shekpe plus monkey tail, when u don finish, u go come weed up join come look muki ya mama like your mate
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
the question sef, na - Where u dey get all diz your information oo!  u bi amebo oo  lol na Muki nahim dey take smth, that's why she dey see me as her "pikin"  not even her mate or her elder when i be! and your job na to dey add sand to garri  lol
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
@nella talk true, how many wraps u don do 2 day?
@muki your pickin wan overthrow u now become, mama. You still dey ask whether 2 bulahlah her nyash or not?
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
moonie today she go chop my cane . i go beat am well well  and after i go dash am for marriage by force  any suitors?
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
All d prospectives wey i see reject d girl, na only 1 person gree
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
abeg help em beg am . if he wants i would give him money  my pikin dey go out of hands  who be the persin?
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
hmm the thread don dey change oo,
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
dial 115  you wil lget back on track
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
The person na ayefele200. I hope say she fit manage that crase man
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Ok. What about pterygott, she just got sex change. She'll make a fyn husband u know
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
i nor sabi her  if she can have a sex change and convince me well enough then i might consider her .
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
it's very noisy here, would you please let me cut the line and call you back?
|
|
|
|
|
|
ronnie-slimz (f)
|
iight! no probs. l8tas 
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
hey ronnie wifey how u dey 2dayhello . . . hello u there?
|
|
|
|
|
|
Infourmer
|
network failure 
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
no, that is not a network failure. i think you need to change your hear piece.
|
|
|
|
|
|
chinnex (f)
|
no be my ear piece :Phello are u ther!
|
|
|
|
|
|
sniperwolf (m)
|
I'm here it seems the network is flatuating
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
flatulating ke ,it is you that is polluting the air.Please can you give me the number of that chick with big busts,I don tire for this my lepa girl(everything na bone)
|
|
|
|
|
|
ronnie-slimz (f)
|
chei!  how can u say that. . o boy u bad oo. . op sey she no dey there sha. . 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
I send am??if she like make she ear die,every time wey i touch am my hands dey pain me like say i carry Block i can't use my mouth 2 suck,the last time i tried it na bone meet bone,i lost 1 tooth sef. I beg now plsss giv me that jugular girl number,
|
|
|
|
|
|