|
na wa (m)
|
the time weh you met her, she been no get flesh, no be you weh suck her flesh dry? now you want to dump her for another big busts chick. when you come suck the new one dry, you go come de fine another new one. when you go change?
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
i hear say that girl na cheerful giver.shey she don give u too?
|
|
|
|
|
|
chinnex (f)
|
so d one wey i dey talk u no here me? abi u no dey understand English again?this one wey i say i suck em u kno no she don give me 2 abi
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
wetin u say she give U?wetin u suck sef,i no understand u oo.U ehn!na so u go dey code ur words
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
i thought it's network failure. did i here you say sucksuck what?
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
Make una no spoil me 4 here o. Wetin una wan dey suck ontop phone again?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
na u dey spoil us abi na we dey spoil u?
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
you wey don spoil reach bone. na suck u suck or na lick?
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Hello! Hello ! who is this dog lickin the phone now? Put your master on the line! dirty dog
|
|
|
|
|
|
MoOdYLaDy (f)
|
You dey craze oh, na me be dirty dog , i no blame you at all, na situation cause am , hang up the phone on her purposely***laughing**, then saying to myself foolish women, may the devil slap her mouth for me
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
Hello Hello Oh gash!she even dropped the phone on me because i don't agree to suck whateva,anyway i ll call her back now,
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
yes, tommy, i can hear you. I dropped the phone on you not because you don't wnat to suck but you Suck.! 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
Oh thats cool, U mean i suck as in suck from a straw or what?u confuse me ere, hello, u der?
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
Yes i'm here. i mean you SUCK! 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
SUCK WHAT NOW,can't u speak in english??shuooo. And u are even laughin sef 
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
ok lets say as the american say it. You are a Sucker. 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
Oh that??thanks for the compliment honey
Do u have any thing interesting to tell me tonight?
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Chei  na who u dey call honey? so now tommy u dey bat for both sides? me i thot say u be mr hetero, ok now sebi i don catch u make i see how u go remove yourself from this naw 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
hey baby dint u ear the voice over the phone,well it sounded feminine to me.so why are you suspecting me now
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
tommy, na wa for you o. every voice now de sound feminine to you. abi?
|
|
|
|
|
|
SylviaCozy (f)
|
maybe he is psychic 
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
don't u think u should be the psychic in his life baby?he's been missing UA guy needs a hug,and as the saying goes a kiss a day keeps the doctor at bay.
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
hellohello. . . ok now i can hear you. i think you have a point there, hollandis  so what sayest you, SylviaCozy?
|
|
|
|
|
|
goofy (f)
|
hello, hello, nawa o this MTN wahala.
|
|
|
|
|
|
rasulua (m)
|
Hello,can u hear me nw?
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
hellooo, please if u hear me,can we end this call and try Glo network?all them networks sef,
|
|
|
|
|
|
rasulua (m)
|
(Dailing glo line) ringing, (caller tune:temprature) i like this tune singing(i gt d rite temp 2 gota u d storm)
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
the number u are calling is not available at the moment please try again later *dead tone*
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
GLO CSD staff:All these people that wont buy credit and wana make free calls
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
hello ! did u say credit ? are u buying me some 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
hey Amigoz wats poppin??
I aint buying u credit oo,U like free things sha!hello r u vexed?
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
hw i no go vex, u wan make i call u? u gasto provide credit , i no be charity o I'm good hw bout ur gdself?
|
|
|
|
|
|