|
tommyex (m)
|
i dey kampe
Ok i willl call GLO 2 send u 5k credit now,u love that?
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
hello, hello , hello, glo don give me d credit, hold on make i call mummy first
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
I go slap u oo, answer my question, u dey run go call mummy, mummy 4 what??
|
|
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
no mind am ,maybe because she feel say because she just clock 18,she fit dey yan anyhow
|
|
|
|
|
|
rubie (f)
|
Abi oo, so wetin dey with you now?
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
i dey pass dele jare.This your signature dey make me laugh wetin en mean sef?
|
|
|
|
|
|
chinnex (f)
|
nothing oooo i juz dey wait for the credit nowwwwwwwwwwww
|
|
|
|
|
|
rubie (f)
|
How many times would I send you credit in a day? Is love based on credit alone?
@ hollandis, it's give a poor man fish and he'll come back but teach him to fish and he'll bless you for eva. All couldn't enter so I had to shorten it.
|
|
|
|
|
|
|
|
timbahama (m)
|
hello hello Is this amigoz u have won 5 million Naira in the ongoing Lacasera bonanza. Your ticket number was 419. please call this number to redeem your prize 01-419419
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
BARAWO How much Lacasera don earn wey them wan dash moneyclick the END button on his phoneTry someone else,thief
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
***phone ringing***
hello tomtom, whatz up?
how's your momsy and your sists?
|
|
|
|
|
|
replenish (f)
|
they are all fine, everybody sends there love
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
hello hello Is this amigoz u have won 5 million Naira in the ongoing Lacasera bonanza. Your ticket number was 419. Please call this number to redeem your prize 01-419419
Lmao - try again u think say na i be desperate amigoz tommyex thx 4 d look out jere, na this kind yeye man dey make me filter ma calls o. Wetin dey sele 4 ur side now?
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
I jus humble for ere o,the wind wey dey blow for lagos carry all the dust come from North,what about at ur end??Can we talk at night?MTN free calls,i wan tell u some sweet things,
Amigoz i jus tight jare,u nko??
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
na mtn free calls u dey rely on ? make i dey up 4 midnite abi? wait mke i go sleep small wake me up when the clock strikes 12.
12 ko, midnite ni
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
aha is it me u are yabbing with such zest??ok oo,i wont bother calling u but if i try ur number and find it busy as in i catch you calling those your rookie boys,I willll,
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
rookie boys  u don dey confuse me with ur kosarugbo ni ghana girls o . So na u dey buzz me @ half past midnite? make u no call me @ that time again o, my version of an artisit's song - 'i be sixteen years i go dey be like this o if u call my cell o, i go tell momsie o' 
|
|
|
|
|
|
atutupoyo (f)
|
Hellooooooooo, Anybody there?
|
|
|
|
|
|
folahann (m)
|
'i be sixteen years i go dey be like this o if u call my cell o, i go tell momsie o'  Touching your thing (as in the original song) is better than clling your cell Nairalanders be serious.
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Hmm i thot this line has been disconnected?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
Well stop thinking and continue talking! Amigozzzzz 
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Hello! Hello! Nella ella is that u! Wetin dey wrong with this conxn sef!
|
|
|
|
|
|
atutupoyo (f)
|
Hi am hearing U am fine how U dey?
|
|
|
|
|
|
ibkaye
|
thas cool thas cool, i dey fine and you? 
|
|
|
|
|
|
atutupoyo (f)
|
I dey? how val go be?
|
|
|
|
|
|
otuwe (f)
|
val don pass
so wetin your bobo buy for you for valentine,
|
|
|
|
|
|
big nero
|
u don forget say i b man? any way na roll on i buy for my girl for val, wetin u guy buy for ur guy this easter
|
|
|
|
|
|
big nero
|
u don forget say i b man? any way na roll on i buy for my girl for val, wetin u guy buy for ur guy this easter
|
|
|
|
|
|
Thug Life (m)
|
U dey ask me?
|
|
|
|
|
|
big nero
|
before nko,na u na abi u dey bathroom with ya babe,as e b like say soap don enter your ear, hello hello can u hear me now
|
|
|
|
|
|