|
MoOdYLaDy (f)
|
So what were you sayin
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
i'm sayin enough gbedu dey for Aso rock and i get IV for 2 people - Myself and any other. Can you help me feed the dogs while am away?
|
|
|
|
|
|
MoOdYLaDy (f)
|
crazy dey worry you oh, do i look like a dog watcher 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
no vex. its just that i don't know whether you can adjust to society life since you been come from village
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
hey!! see me see yarns oo. When did u come to lagos after all i was there when ur uncle was borrowing transport money 2 bring u down to mushin from ur dark villa,anyway its not ur fault,can we talk about something else pleasssssssse
|
|
|
|
|
|
|
|
PLea
|
another person dey this line? 
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
where u com from dey Plea? abeg make u talk 2ru, u dey eavesdrop? d one wey u do before them dey look for you 4 osodi mrkt, carry go, make i continue de yarn with my sis jere
|
|
|
|
|
|
eldee (m)
|
abeg let's put this stuff on conference call, are u on xtra cool
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
2 many cooks spoil d broth, which one u dey?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
ok, wetin u been they talk jare??
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
I was just saying i love the way ur name sound from my mouth, NELLA u know jus like ella.Hope Nella can be my umbrella tonight. What do u think sweetie?
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
i think u must have over-dossed on that stuff u normally take that's y u r talkin jelly
|
|
|
|
|
|
Katigurl
|
is there two people on this line or were u talking to me? 
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
Katiegurl no be glo u dey use, abi na mtn, commot 4 line jere, make someone wey fit follow convo take ur place  . So tommy dey talk like jelly now chei Nella, girl u fit rhyme no bi small ! but him 2 get rhymes for mouth, nella ella, i dey feel una guys o.
|
|
|
|
|
|
MoOdYLaDy (f)
|
wetin you dey yarn sef 
|
|
|
|
|
|
Nella (f)
|
i been dey ask wetin u dey do with that fine bobo yesterday? 
|
|
|
|
|
|
na wa (m)
|
nella, na wa for you oo, anytime you see me with fine guys, na so your eyes go de roll 4 your eye socket. you de trip 4 d bobo or what?
|
|
|
|
|
|
chinnex (f)
|
na wa 4 you to,wetin u mean sef,y i no go strip 4 him,if i say make u give my money u go give me?which 1 ko b yr own sef,abeg say somethin else, jara!
|
|
|
|
|
|
hollandis
|
baybeee whats up? na wah for that guy.Tonight is our night.Will you come to the usual place?
|
|
|
|
|
|
atutupoyo (f)
|
make we change d place, my bobo don dey suspect me
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
My call just dey enter voicemail, wy nah?
|
|
|
|
|
|
|
|
Naija*gal (f)
|
u tried.anyways i'm busy too,so i'll try ur line later.
|
|
|
|
|
|
Pip (m)
|
I dey listen but I can't hear you. please send me credit so I can call you back ok?
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
hang on make i send d credit. speaks to self yeye man 
|
|
|
|
|
|
Naija*gal (f)
|
abeg make the credit reach my side.i'll call u just to get it!
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
u don bring winch reach here  abi na hw u wan get d credit sef, down d telefone cable? 
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
Ha! u scopin me right?Is it bad 4 a girl 2 send credit 2 a lovely boy?i can get the credit by SMS
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
No be only sms, u fit get am by wan, wetin u think i be? Philantrophist ? hen wetin u talk? i no dey hear u
|
|
|
|
|
|
tommyex (m)
|
Hello Hello,please call me back its hard to call u from ere
|
|
|
|
|
|
Amigoz (f)
|
so says a scrub 
|
|
|
|
|
|