|
@desodgi (m)
|
On tha system, where else do you think?
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
ewwwwwwwww, its adesolgi
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
wetin be your problem o, ugly ducklin? 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
wetin be your problem o, ugly ducklin?  LOL! na you be my problem  Wetin bite your "kini"? 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Na your kini bite my kini, I dint know your kini had teeths. . .  Monkey
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Na your kini bite my kini, I dint know your kini had teeths. . .  Monkey Yes o, my pet crocodile bite your kini? ouch! painful
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
yeah the pet crocodile you kept in your kini the one under your undies abi?
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
ashewo olofofo ni e! 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Magha  don't even know how you got to gain my attention sef 
|
|
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
lol  see ds Olodo callin somone else an olodo, wo gat no time2waste wit u. Am out.
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
lol  see ds Olodo callin somone else an olodo, wo gat no time2waste wit u. Am out. after you've "wasted" the time, you're now complaining, abeg, waka pass. You're lucky am even typing a letter to you. This male Nlers sef,. they're nothing but jokes 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
am at Goldays Hotel with some chicks not one
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
hahaha.good for u t.boi
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
after you've "wasted" the time, you're now complaining, abeg, waka pass. You're lucky am even typing a letter to you. This male Nlers sef,. they're nothing but jokes  This babe get issues, you be wahala. Its best to avoid you from ds moment. Some nl babes sef no dey see fine blaqboy. . . 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
welli hahaha.good for u t.boi u don't like it, do u?
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
kool wit me as long as u dnt contact H.I.V. 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
welli kool wit me as long as u dnt contact H.I.V. bad girl, i won't contact it neither u
|
|
|
|
|
|
welli (f)
|
ohhhhhhh that is sweet of u.thanks! 
|
|
|
|
|
|
Tattooboy (m)
|
sure that's why am here
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
This babe get issues, you be wahala. Its best to avoid you from ds moment. Some nl babes sef no dey see fine blaqboy. . .  Same can be said to you na. How you take know I get issues if you're not one yourself? Fine boi? let's not go into that 
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
woteva. What u up to anyway, and are you out of tha toilet yet ? 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
woteva. What u up to anyway, and are you out of tha toilet yet ?  See people that can't tell the different between swimming pool and toilet. bushman! Yes, am out of the swimming pool, it's cold today! who goes in the pool on a freezing day?
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
well folks like you will, swimming pool my butt. . . 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
well folks like you will, swimming pool my butt. . .  you got swimming pool in your butt? oga o. you try!  Ofcourse, I even swim in ice, how that's possible, I dnt know
|
|
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Orisirisi dey happen in your mind. Oga o, ekpele.
|
|
|
|
|
|
@desodgi (m)
|
Ma mind is as free as a bird. Right now I gat nothing there. Just thinking how am gona get you off ma tail. 
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
Ma mind is as free as a bird. Right now I gat nothing there.
When do you ever have anything there. Empty minded self 
|
|
|
|
|
|
|
|
Cadet (f)
|
@post In my bediroomu 
|
|
|
|
|
|
lysaa (f)
|
on 'where are u now' thread on Nl.lol. Seriously, i'm just laid back at home checking on y'all. what's up?
|
|
|
|
|
|