|
Chuxy (m)
|
@lilrukevwe One Love to You too and welcome Bro. @ohwofasa Happy Birthday to You, hope say my Rice and drinks still dey. 
|
|
|
|
|
|
ohwofasa (m)
|
only one good brother i get wey wish me happy b/day
|
|
|
|
|
|
buyaka (m)
|
i am a Deltan from Ethiope west LGA and reside in PH
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
i am a Deltan from Ethiope west LGA and reside in PH
Its like Deltans are much in PH, hope You guys would try connect, make una fit meet eachother.
|
|
|
|
|
|
rosquare (m)
|
hiiiii house e be like say na me be d only deltan nairalander 4 kano, chei, its like i am on my own
i don turn to Akon, lonely, i am so lonely ,i am on my own
hhheeeeelpppppp
|
|
|
|
|
|
ohwofasa (m)
|
all d deltans in ph make we de try connect,my name na victor from agbarho/isoko,my contact na ohofasa@yahoo.com-08033487799,please make we de connect alest sum of us don de old & go soon marry,my mama say na house garri good pass out own
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
@rosquare it can't be You can't be the only Deltan in kano, no worry guys and chicks for that side go soon find out about this our this our HomeArena for nairaland so patient dog fattest bone 
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
hi deltans, i am john oruma based in lag. any nice chic out there for a sweet date.my no 0806932164
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@ufobabe saw your picture in ya profile can we meet? 08069392164
|
|
|
|
|
|
endure (m)
|
Hi Hotchic Waz up with u? I expect you to keep the house warm and burning  Where in Nigeria are u?
|
|
|
|
|
|
tkb417 (m)
|
@All im not a Deltan, from Ogun. I enjoyed Delta while i was der last year on some job assignments. While der, i met a babe called Nwanneka who studies at PH and she stays in a place called Cable in Asaba. Lost her contacts and im hoping somebody will know her pleaseeeeeeeeeeeeeeeeee.(her brothers name is Justice) @Topic Delta was fun, ate fish and Banga soup. Meeeen, wish i can get another project in Delta and relive all those memories. 
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@tkb417 ol boy,e be like say no more babes for ogun wey u dey abi? i am not surprised because Delta babes always dey represent. send me credit and i will give you all the info u want about Nwanneka.
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
@juninho
You dey find recharge card?
|
|
|
|
|
|
kooldamsel (f)
|
@poster How are you?
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@ chuxy if mugu fall guy man must wack
|
|
|
|
|
|
tkb417 (m)
|
@Juniho im having a laff at ya asking for refill on the internet. Getya self a Life dude. @chuxy where in Ph are you?
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@tkb417 are u now in ph?make u continue to find babes for ph and i assure u niger delta militants no go waste time kidnap u.
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
@kooldamsel I'm cool baby Girl, whats up wit u? @juninho cool down men, its "one love" here  @tkb417 I'm not in ph men, I based for warri, sometimes asaba.
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@chuxy it is like u are a wanderer without a house.come and stay with me if u no get house.
|
|
|
|
|
|
endure (m)
|
@chuxy it is like u are a wanderer without a house.come and stay with me if u no get house.
hey Juninho, why did u say that about our Ultimate and great pioneer? Do u know what might have been done to u if it were to be in the time of Robinson Crusoe? @All, What do u know about the N/D crisis? And what do u think we can do to help? At least, we are part of the region, and it is said that what hurts the hand hurts the whole body. Please try to thro your contributions as this is one basic thing we must do if can do anything for our people. Emona Wado!
|
|
|
|
|
|
tkb417 (m)
|
@Juninho Militants around where i am  No way, the MOPOL follow till i get to the Island im going. I'm sure the sirens will blow them away  . PS: i seldom sleep in PH 
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
@all never knew chuxy was ya pioneer.if i may ask,pioneer of what? sorry if i have annoyed anyone. but d guy sounded like he's got no home and i was only being a good deltan by offering him a house. abi i no try?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
Hello People. I'm a Deltan too oooo. I hail from Agbor in Ika South LGA.
|
|
|
|
|
|
kooldamsel (f)
|
@chuxy Body dey inside cloth o.How your end @juninho How are you?
|
|
|
|
|
|
Siena (m)
|
@chuxy Body dey inside cloth o.How your end @juninho How are you?
I just love these expressions! 
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
@kooldamsel nothing much I'm just chillin out  , wetin be the lastest 4 your side na? @juninho wetin dey guy? I'm not lost OK, I just get two houses were I fit bunk, got it? @gilgee You are very much wellcome, I like to know You more @endure whats good homie? @siena what of your sist how she dey?
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
@chuxy I juz dey oo my bro. Hw u dey?
|
|
|
|
|
|
kooldamsel (f)
|
@siena How are you?Its not a special line o,jus a normal slang. @chuxy You dey Delta abi na PH?
|
|
|
|
|
|
juninho (m)
|
hi kooldamsel, i saw your picture i your profile and i must tell confess u looked sexy. abi i dey lie? are u a deltan? can we meet? waiting to hear from u via this media. juninho
|
|
|
|
|
|
Chuxy (m)
|
@kooldamsel
I'm in Delta state Girl and thats where I'm based.
@gilgee I'm cool, do You stay in Agbor?
|
|
|
|
|
|
endure (m)
|
@chuxy Men, we're just getting on and moving up! Hope your enjoying the heat out there!
@All, one love, wish u guys a pleasant week and a hazzard free word day!
|
|
|
|
|
|
gilgee (m)
|
@ Chuxy, at present no. Will be thr in a few weeks time.
nd u?
|
|
|
|
|
|