this is the funniest thread i ve ever read on nairaland, i mean i don catch cold out of too much laughter
to those of u who do not believe in black magic, I'm sorry for you
just because we don't have refined way of presenting our own discoveris no mean say these things don't exist
history testifies to it, even the good books testify to it abi BIBLE AND kORAN DON DEY LIE
this is one of the problems with we africans, u think everything african is fiction as longas the white man does not have anything to say about it
please go try am out na that time u go know say na only one God dey
go india go find out if them no get, go okija go ask them, people wey dey use people do money no exist?

go ile ife ask pa adesanya why a whole sergent rogers shoot am e no die
everything dey, even ofe na wetin oyinbo man dey call teleportinging dey
no go mount another person woman wey get MAGUN ooooooo, experience it and believe Pastor Chris sef no go fit save u
I rest my case, "second base jare"