|
saucekid (m)
|
good humoured ladies access allowed
bad belle people access denied
anyways,me sef dey search
**singing OJB's i'm d one whos searching**
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
. . . lol Saucekid of all people in nairaland is lonely?, haba anyway just keep watching babe go show?
|
|
|
|
|
|
Mc Omo (m)
|
Saucekid sef dey find wifey ? Lol . . .
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
hmmmmn . . . . 
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
funny! so funny! saucekid nah mr.perfect  nobody holy pass o-jare!  abeg saucy ride on yur search 4 love jo!  jst mke sure yu'vegot a sharp hook, because som of this fish sef smart pass yu 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
notin do me oh, i just dey search abi i no be fine boy?  abeg help me tell them to holla ma
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
who says yu no be fyne boy  abi yu be fineboy 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ naijaborn,
na edumare go bless u for me
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
saucekid- abeg no mind them jare, babe go soon dey show small,but no mind the 1st babe oh that one na OLD WOMAN. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
shey effuah,
she don marry na and me no want wahala with her hussy
but make them come quick na odawise,i go hang myself oooooooo
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
. . iyeme!! abeg no oh 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
but nice, you fit help me scope them na?
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
*Scope* - guy that na Small thing just dey watch your thread as e go catch babe like fish? 
|
|
|
|
|
|
zignorr (m)
|
This is serious! 
Goodluck! 
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
saucekid -  why do you have to lie to US by the way why did you put Kingsley Abino white picture in your profile  first you not an Abino you lie to us, why must you lie to US. 
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
Who's here!!!, hHAlLlLOOooo!!!Any chic in dah house 4saucy , hooops!it seems this guy's hook isnt sharp enough 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
zignorr,
i saw you so don't think you can run. which kain juju you give easybabe sef?
i don go fasting and praying becus of that oooooooo
babes come na
|
|
|
|
|
|
somze (m)
|
Saucekid na wa o, This is really gettin serious. . . you're even pleading now  Ok i'll give you some support and see how much traffic I can get to your direction What are friends for? meanwhile you will have to pay for it o
|
|
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
@saucy, jst keep tryn, its easy to tell;som peops ar behind yu 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ naijaborn,
thank you jare
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
una no wan talk again?
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
my guy, xcercise patience o! abi yu want girl like tynos 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
how she be like?
if she be tigress,no problem but make she no kill muah sha
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
tynos pass tigress oh!she be dgirl wey post say her husby no dey satisfy her 4bed,so there4 she wan cheat on am!crazy isnt it  so like i said, wot i saw bout nd lonliness in dmirror says yur lonliness will soon b over  bt there's a little prob o 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
what is the problem there now?
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Why won’t you be lonely when you ran away from the KID home and joined some people from only God knows where.
Come back home and you won’t be lonely any more.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
but crazy,
you know say the young must grow na, no be everytime person go be kid
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Hmmmm. I never said you're a kid; i said family home. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
shey my room still dey intact for the family house? e be like say i wan return
|
|
|
|
|
|
crazykid (m)
|
Why not. Those ABC toys you left are still there and you've gotten a new tricycle pending your return 
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
some family meeting going on here  or still hunting for babes  u r excused o! the kid family 
|
|
|
|
|
|