|
jayvin01
|
 na so 
|
|
|
|
|
|
|
|
somze (m)
|
Easybaby has been the only girl here for weeks now. Sauce you may want to try her out 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
that is exactly what i've been doing
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
saucekid - that pix wey i see for easybaby profile na  REAL? i mean na she bi that 
|
|
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
from where if i may ask? 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jerrymania (m)
|
OH mY God, you peeps are acting childish.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
OH mY God, you peeps are acting childish.
and you are acting elderly abi? 
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
e be like say thread don change,abi wetin them dey yarn (whistlin while walkin away)
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ naijaborn,
you no fit understand
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
no worry, shebi i don leave easy for you totally abi you no read am for her birthday thread?
|
|
|
|
|
|
zignorr (m)
|
I read it 
laughing my frozen ass off 
|
|
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
\  / :-" \  /
|
|
|
|
|
|
|
|
skingo (m)
|
why sauce kid go dey nairaland dey find girl? omo this is not saucekid. point blank period,
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
@skingo, wetin yu mean ???yu sabi him original or nah duplicate  xpress ya self!
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
sharrrrrrrrrraaaaaaaaap skingo. shey saucekid no be man make e no find babe wey him go like wella??  abi you think say i no be fineboy?
|
|
|
|
|
|
naijaborn (m)
|
Saucekid defend yursef, skingo say yu be fake which levels 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na me be the saucekid for nairaland
the other one na saucekid for musicland
but we be the same
|
|
|
|
|
|
cyprianjr (m)
|
saucekid ko,spicykid ni
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ cyprian
who u be sef?
|
|
|
|
|
|
|
|
niceuzor
|
oh boy!! ur thread don't turn to fight? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ nice,
you sef see am with me ooooooooo, instead make them help me dey find babe, them dey question my personality na oyinbo i go use scatter una today
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|