Quote from: sexlover on November 30, 2007, 11:01 AM
Wetin dey tire u?
Wouldn't you like to know stuffs!. . .in the real world
Quote from: mukina2 on November 30, 2007, 02:50 PM
haaaaa exams are overrrrrrrrrrrrr
yes na if you see my head noo i fit . na only tub i sabi
your bling dey try use crayon
Ehenwetin do your head? Hope not wetin go make ika vex Ehen, i know naswimming in the tub Yes nai go soon start with oil paintswan try? Da vinci got norin on mi
Wouldn't you like to know stuffs!. . .in the real world
Ehenwetin do your head? Hope not wetin go make ika vex Ehen, i know naswimming in the tub Yes nai go soon start with oil paintswan try? Da vinci got norin on mi
nooooooooooo you want me to chop ika's cane? na mammy water style na
hahahaha that would be off tha hook very soon the blings go carry am