Did anyone in the house the attend the show, i mean the Black Eye peas show in Lekki organised by ThisDay on 14.10.07
Blif mi no be am at all
People wey come the show no even reach Hundred and,
na evry bodi dey statebox, even people like mi wey pay 5K.
E be like say this year no good for THISDAY and their shows, ,
the 1st one somebodi
faint and 2nd one people no come as i blif say them don go Ilu-oke for d Eid-El -Fitri
I regret the money wey i pay, althouhg sha somebodi add 2k to my money, e still pain me.
abeg tell mi u gbadu
