Sometimes i try to imagine what goes on in the minds of some men when you turn down their "friendship "offers.I mean at first you tell them "no' gently but it gets to a stage you re practically screaming at them.Guys,una no dey shame?If na correct guy sef i go understand say him dey feel fly.
In front of school,after a guy had tried wooing a babe and she refused many times,he then tried touching her waist.Omo,na slap get am o!
Ok,i guess guys think its like the MTN advert in which the girl said,"what part of 'NO' don't you understand,the 'N' or the 'O'?"Abeg,this is real life o.o boy if that kind thing happen,that guy own don be.
Guys try showing yourselfs some respect.Girls plenty for outside.Ladies,abeg try code abi wetin una feel?(Guys your opinions are also allowed).
As for the oshomos(no mind my spelling o,i be omo ibo)your turn dey come.How una dey feel when una wan toast babe sef abi na somolarise.
