|
ibkaye (f)
|
uurrgh  hmm, still havent chosen yet 
|
|
|
|
|
|
ololufemi
|
Wetin dey do tufe.
I did not download any pix.
That's my crib whether you like it or not.
It actually is my apartment and it is a three bedroom terrace house on the Island.
I would have put some pix online but its because of some people there who might not want the publicity.
popular peeps you and everyone know and holla about
Wafi boy, I know sey na inside creek you dey live.
na lie, you no fit get that babe.
Cheers
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@ololufemi Na you sabi how you take know say i be wafi boy,but nothing do you. maybe my next target go be you. The ransome we would declare on you head would be 50 naira,  Don't mind me jare, i just wanted to see you halla small, you crib is fine sha oo, definately, my festac crib no reach am.good luck in bringing your damsel back home but if you like am like that,you go meet am now 
|
|
|
|
|
|
T@meD0 (m)
|
Mo mi reke mo mi n wo won! Observing the thread with my lips sealed.  Peace!
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
@ Ibkaye How can you still be at sea in this matter? why wouldnt you have chosen, Ok ma'm look no wher else, because you knight in shining armour has arrived 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
@ Ibkaye How can you still be at sea in this matter? why wouldnt you have chosen, Ok ma'm look no wher else, because you knight in shining armour has arrived  lol he has? 
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
Yup he has, and is ready to make you understand the true meaning of being in love
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
yup he has, and is ready to show you how a prince should treat a princess, so by the power invested in me by the god of love i hereby sentence you to being unsingle and un-searching, do u plead guilty??? 
|
|
|
|
|
|
|
|
tufe (m)
|
na wa o, Chairman i hail oooo,  But you see, this lady is single, and i was about to put the ring on the finger before you interrupted, though it is good you spoke now, because once the father says "or forever hold your peace", you wouldnt have any say again. so whats your own wahala, abi she don gree for you before, hehehe
|
|
|
|
|
|
mdsocks (m)
|
so whats your own wahala, abi she don gree for you before, hehehe
leave that side 
|
|
|
|
|
|
bennygee (m)
|
people should stop deceiving themselves with the word "DATE" its just the new way of saying whom you'D like to FCUK
|
|
|
|
|
|
ThoniaSlim (f)
|
@topic
None.
|
|
|
|
|
|
stellose (f)
|
don't know why some so called east graduates cannot understand English?please nairalanders post your views.
|
|
|
|
|
|
aniffy4eva (m)
|
@ Topic None!!! All y'all gimme the creeps, 
|
|
|
|
|
|
Harlex (m)
|
am intrested in this trend, i still dey search ooooooooooo!!!
|
|
|
|
|
|
bennygee (m)
|
@ stellose we still dey quarrel? abeg Xmas dey come i go come visit u for P.H
|
|
|
|
|
|
romeo (m)
|
don't know why some so called east graduates cannot understand English?please nairalanders post your views.
I am even finding it dificult to understand what you just wrote, please explain 
|
|
|
|
|
|
BigWood (m)
|
I love to date rukky love
|
|
|
|
|
|
|
|
Bolarge (m)
|
Met the first nairalander yesterday on a date. . . None other than the delectable jkpretty. She's much prettier than the name could possibly connote, and jeez! she is what I'D succinctly descibe as an ideal conversationist. God knows 4 me,nairaland just got interesting!!!
|
|
|
|
|
|
bayoozee
|
i think i'm diggin yimiton's style.
|
|
|
|
|
|
jkpretty (f)
|
Met the first nairalander yesterday on a date. . . None other than the delectable jkpretty. She's much prettier than the name could possibly connote, and jeez! she is what I'D succinctly descibe as an ideal conversationist. God knows 4 me,nairaland just got interesting!!! Hey, twas really nice meeting u, one of some people i wondered their real person when reading their replies. Really a gentleman. Loved the conversation too. 
|
|
|
|
|
|
ruffneck75 (m)
|
Will love to date Simibrazil,she got all a man wants,
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Real T (f)
|
date ke me i don't know sha
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ruffneck, you want make i ruffneck handle you abi  i still say, the girl is mine
|
|
|
|
|
|
ruffneck75 (m)
|
@ruffneck, you want make i ruffneck handle you abi  i still say, the girl is mine You dey crase, come take d babe na, foolish,useless pikin, i go beat like dog,
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ ruffneck, you no want make people recognise you abi *by the time i finish with you,monkey go dey claim fineboy aver you*
|
|
|
|
|
|
ruffneck75 (m)
|
u no gt respect, shrek like u, if i slap u your papa 4 house no go know u again, jobless man, dey look 4 woman 4 internet,no go look 4 work
|
|
|
|
|
|