|
dagashini
|
I have this girlfriend that has been trying to mend her manners after making up again.She promised to exhibit some nice attitude.Kofo is one of these so-called butter girls. Kofo cannot boil water and all she would tell me was ''water boils at 100degrees centigrade.'' Shey na that one I go chop abi that one na nice attitude.,make una never go I go yan u. Just yesterday,I told her I felt like eating amala in a local joint and as usual like shit and yansh,she followed me.Infact I don tire , na so she go dey follow me up and down like disease.When we got there after I don chop finish,could you guess what kofo did all in the name of showing nice attitude;she pack the plates wey i take chop say she wan go wash am.Imagine!for inside buka. How person wey no dey smoke igbo go dey behave like that? Shey that one na attitude or latitude.I am just telling you girls this because one of your colleagues will soon be relieved of her duties o.ehn ehn
|