|
omen
|
A wealthy Man has a bulldog (called Showbobo) that he never let out of his fence. He so much cherish this dog that they both sleep together. On an Xmas day he decided to open his gate.
Not later than 10mins, a Calabar man was passing by and the dog followed the man. The wealthy man said to the dog: " showbobo come back here" for 5 times but the dog wouldn't listen.
After trying all possible means to call back the dog then the wealthy man said: "showbobo that man na calabar man o"
sharp sharp the dog (showbobo) turn back and ran. The dog fear him life. Showbobo, shey u say u no dey fear! Why u run?
|
|
|
|
|
|
lukmond
|
Abeg make una donate laugh for this guy,
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
Abeg make una donate laugh for this guy,
make you first donate so that we go dey follow
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
My own laugh don finish for other people joke. Una fit borrow me laugh
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
@ ituen I fit borrow you three rounds of laugh  but i think that is still not enough for this powerful calabar man and his dog abi what do you think?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
make u borrow others tthe laugh oh because i don't know how to repay
|
|
|
|
|
|
omen
|
me Jo man, u dey harsh ooo! Any Warri guy here? Bros e, make u yan them.
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
make u borrow others tthe laugh oh because i don't know how to repay
You don't need to repay.Being generous is my nature
|
|
|
|
|
|
nene inyan (f)
|
i don try 2 laff but laff no gree kom,who dey borrow laff der,abeg borrow me.tank u
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
@nene inyan i for borrow you but all the laugh don finish
|
|
|
|
|
|
lukmond
|
make you first donate so that we go dey follow
am in short supply of laughs.i don laugh the laugh finish for another thread,
|
|
|
|
|
|
|
|
dason4life (m)
|
Looking for laughter? 
|
|
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
CLEMCY!!!! When naijagurly to come here eh, na u sabi oh
@ ALL have a splendid weekend
|
|
|
|
|
|
biggerboy (m)
|
Wetin showbobo do you?
|
|
|
|
|
|
omen
|
Come wetin be him name? Showbobo or show body? He too dey criticize my jokes! That was why I posted this!
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
Come wetin be him name? Showbobo or show body? He too dey criticize my jokes! That was why I posted this!
HAHAHAHAHAH.i never criticized your joke.everybody knows your jokes are always WHACK.anyway.i'm coming back at ya asshole 
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
I can't even pretend to like this "joke".
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
i even refuse to like the joke myself
|
|
|
|
|
|
omen
|
well if you get the liver, let's get the ball rolloing!
|
|
|
|
|
|
omen
|
HAHAHAHAHAH.i never criticized your joke.everybody knows your jokes are always WHACK.anyway.i'm coming back at ya asshole But come to think of it Showbobo! Are you sure you are bulldog ( as claimed on the joke) or you are a bingo (otherwise know as nkita)? One love guy!
|
|
|
|
|
|
omen
|
If you are a bingo, I have some piles of bone at my backyard for you to crack!
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
*goes to babalawo and prays fervently for the fight to begin*
|
|
|
|
|
|
omen
|
No babalawo this time. Just yaabbbbssssssssssss!
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
No babalawo this time. Just yaabbbbssssssssssss!
you better leave me alone,you this BAD OMEN or else i'll tell my mummy for u *goes to babalawo and prays fervently for the fight to begin*
oo Na for where fight dey happen you dey always like to dey.them need your presence for Afghanistan anyway.
|
|
|
|
|
|
omen
|
you better leave me alone,you this BAD OMEN or else i'll tell my mummy for u Ok my guy, I will leave you alone now. Just for the sake of your mummy. I suspect you are mummy's pet. Anyway, hope you no suck the breast fall. bad boy like you! At the age of 10 u still dey suck breast.
|
|
|
|
|
|
|
|
omen
|
Make I free u my guy. Hope u no dey vex 4 me shall. because if u dey vex, i go buy u vespar, give u veronica when go help u dey drive the thing. Enjoy.
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
Make I free u my guy. Hope u no dey vex 4 me shall. because if u dey vex, i go buy u vespar, give u veronica when go help u dey drive the thing. Enjoy.
silly 
|
|
|
|
|
|
omen
|
Come i no know say u sabi book like this ooo. That time when we dey secondary school, na u dey carry last 4 class now. Abi u don forget?
|
|
|
|
|
|
showbobo (m)
|
you even know wetin be skul??you go skul at all??pussy
|
|
|
|
|
|