|
nike4luv (f)
|
avnt seen any, sorry!
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
yes, no do, do u have 2 kiss me, after u say na me dey flirt
|
|
|
|
|
|
k0be
|
see as u stutta. u fit talk say u no like am? 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
only if it is innocent ooo, and u admit say na u dey flirt
|
|
|
|
|
|
k0be
|
it is innocent, and no be me dey flirt. stop am you hear. wetin be your name.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahah, lol, u 4nny, acidrop nau
|
|
|
|
|
|
k0be
|
sharrap my friend, i'm serious. wetin be the name.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
eyyya, i said acidrop, which other name u dey look 4
|
|
|
|
|
|
k0be
|
real name of course. the one papa and mama gave you.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
ok, that one, i don forget am, i will remeber quick quick as soon as u tell me ur own
|
|
|
|
|
|
k0be
|
why didn't you tell me you are a professional toaster o.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
i wont message u ooo, until . . . . .
|
|
|
|
|
|
k0be
|
until wetin? you will never find out then 
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
untill u admit u are the flirt here
|
|
|
|
|
|
k0be
|
yes, i am the flirtee here, we already made that clear.
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
hahahah, na so u easy sef
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
ehi na wa o!
|
|
|
|
|
|
k0be
|
ehi don't get your undies in a bunch
|
|
|
|
|
|
ati_inuke (f)
|
I have seen ALL pictures of Nlanders. So i know the finest one's. Females. Nana,cute-ass,acidrop,wifeypent, males. Chiefoh,babaluku,doyin13,debosky,
|
|
|
|
|
|
pterygott (f)
|
i don't know d finest. but d ugliest nlander is islander
|
|
|
|
|
|
k0be
|
I have seen ALL pictures of Nlanders. So i know the finest one's. Females. Nana,cute-ass,acidrop,wifeypent, males. Chiefoh,babaluku,doyin13,debosky,

|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
I have seen ALL pictures of Nlanders. So i know the finest one's. Females. Nana,cute-ass,acidrop,wifeypent, males. Chiefoh,babaluku,doyin13,debosky,
 . hw did u c my pic? i tot u are a new member. somepeople for this place dey act like ghost. hahahahahahhahahahahah, kobe wetin i do u now, c me c bully ooo
|
|
|
|
|
|
balleriina (f)
|
i noticed people don't really post their pictures here so i can't say
|
|
|
|
|
|
acidrop (f)
|
babe, i wouldnt advice you to do the same oooooooo
|
|
|
|
|
|
balleriina (f)
|
 why's that, someone would acually be pathethic enough to steal my pic and use as themselves ? by the way your really pretty acidrop
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
moondust (m)
|
is that ur best pic, ballerina?
|
|
|
|
|
|
|
|
mukina2 (f)
|
nice pics  you look like Henri Camara the senegalese/wigan footballer 
|
|
|
|
|
|
balleriina (f)
|
is that your best pic, ballerina?
i wouldnt say best pic, more like the most recent pic i have of me which was taken this sunday, and besides i'm not a candidate
|
|
|
|
|
|