My Love letter to TESSYBABY

A Member? Please Login  
type your username and password to login
Date: November 18, 2008, 03:07 PM
262287 members and 159653 Topics
Latest Member: ionebm
Nairaland [Nigerian Forum] Home Help Search Who is currently online? Login Register
Nairaland Forum  |  Entertainment  |  Jokes Etc  |  My Love letter to TESSYBABY
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Go Down Send this topic Notify of replies
Author Topic: My Love letter to TESSYBABY  (Read 2177 views)
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #224 on: January 02, 2008, 08:56 AM »

@ituen and kronky
so wich kain play una deh play so.
ituen (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #225 on: January 02, 2008, 09:56 AM »

@Miggy

NA humpty Dumpty we dey play

@kronky

Guy come YIM na. Abi i go buy chin-chin and gala for u?
clemcykul
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #226 on: January 02, 2008, 11:23 AM »

na the kain play wey them dey do for yaba Grin Grin
ituen (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #227 on: January 02, 2008, 12:18 PM »

i don't know what ur talking about
clemcykul
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #228 on: January 02, 2008, 01:25 PM »

how will know what am talking about in tessy's bedroom? for that matter inside her wardrobe Huh Shocked Grin
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #229 on: January 02, 2008, 02:49 PM »

last time i checked, ituen was under tessy's bed.
tessybaby (f)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #230 on: January 02, 2008, 03:11 PM »

Quote from: ben~jay on January 02, 2008, 02:49 PM
last time i checked, ituen was under tessy's bed.

who asked u to check?
busy body!!!!!

ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #231 on: January 02, 2008, 03:26 PM »

Come who give u money wey u take buy time for cafe ?
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #232 on: January 02, 2008, 03:28 PM »

Me.
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #233 on: January 02, 2008, 03:37 PM »

No wonder she dey post rubbish for this thread.
All these people wey dey live by community response.

**hiss**
onavae (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #234 on: January 02, 2008, 09:30 PM »

hmmmmmmm! kolo full this house sha!

so y una no attend d last meeting of  the Institute of Chatered Kolo of Nigeria (ICKoN)? abi una never chatered?

next meeting na 14/01/08 for my house.

Tess baby, u are specially invited, so are u sugar lips dear!
onavae (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #235 on: January 02, 2008, 09:33 PM »

oh tess i b don forget. bring ur pickin follow. e need assessing.
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #236 on: January 02, 2008, 09:40 PM »

Love of woooman.
onavae (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #237 on: January 02, 2008, 09:49 PM »

@mig,  (love of woooman)
MEANING?
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #238 on: January 02, 2008, 10:06 PM »

Meaning?
ituen (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #239 on: January 03, 2008, 07:57 AM »

U just enter NL wan come snatch my woman?

Na because u be waffi boy?
tessybaby (f)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #240 on: January 03, 2008, 08:03 AM »

Quote from: ben~jay on January 02, 2008, 03:37 PM
No wonder she dey post rubbish for this thread.
All these people wey dey live by community response.

**hiss**

i no blame u, i blame na the day ya papa put u inside ya mama

Quote from: onavae on January 02, 2008, 09:30 PM
hmmmmmmm! kolo full this house sha!

so y una no attend d last meeting of the Institute of Chatered Kolo of Nigeria (ICKoN)? abi una never chatered?

next meeting na 14/01/08 for my house.

Tess baby, u are specially invited, so are u sugar lips dear!

why u change ya ID?
ituen (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #241 on: January 03, 2008, 10:16 AM »

Baby don't be harsh to them. I want u to live long
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #242 on: January 03, 2008, 10:21 AM »

See Tessy dey talk,

Hahahaha I don die. If you make me vex now, i go ask ona community to stop to dey give u food money. Hunger go kill u
saucekid (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #243 on: January 03, 2008, 10:52 AM »

uhm. . . . . .
na so truth dey come out Grin Grin Grin
ituen (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #244 on: January 03, 2008, 11:27 AM »

Last time i remember, it was Clemcy on community scholarship.

BEN,  YOU GET DILAPIDATED BRAIN?Huh?
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #245 on: January 03, 2008, 11:46 AM »

Wey that my dictionary?

(in all honesty i don't knw what that word means)
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #246 on: January 03, 2008, 11:52 AM »

@Migs Which school you say you go again?
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #247 on: January 03, 2008, 11:57 AM »

U wan begin form now abi? At least i deh honest. Ders nothing i do that involve such words.

Seriously do u want to know what skul i attended?
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #248 on: January 03, 2008, 12:04 PM »

No bother make you no go fall your full hand before the full house.
Me and U know the full story.

Grin
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #249 on: January 03, 2008, 12:10 PM »

Yeah. Nd it will be in ur best interest if it stays between us.
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #250 on: January 03, 2008, 12:11 PM »

your secret is safe with me man.
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #251 on: January 03, 2008, 12:12 PM »

And urs wit me.
I'm glad we av an _standing.
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #252 on: January 03, 2008, 12:16 PM »

Yee man, I and I have them standin man
Kpuyaka knoff respect man.
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #253 on: January 03, 2008, 12:20 PM »

Hey!
"_"=under
ben~jay (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #254 on: January 03, 2008, 12:30 PM »

Man no vex this knock-out wey i smoke dey confuse me.
Migines (m)
Re: My Love letter to TESSYBABY
« #255 on: January 03, 2008, 12:36 PM »

No wahala. Just rest.
 I Beg Una Take A Look At This  I Wanna Fuck On This Table  Dear Lysaa  Page 2
Pages: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) Go Up Send Topic to Friend by E-mail Reply 
Google
 
Web www.nairaland.com
Sections: TV/Movies (2) Music/Radio (2) Celebrities Job Talk Jobs/Vacancies (2) Career Talk Romance Books Politics Sports Fashion Travel
Health Schooling Religion General(2) Business Webmaster Programming Computers Phones Cars & Trucks

Links: Page1 Page2 Page3 Page4 Page5 Page6 Page7 Page8 Page9 Page10

Nairaland is owned by Oluwaseun Osewa
Nairaland Forum | Powered by SMF 1.0.12.
© 2001-2005, Lewis Media. All Rights Reserved.