|
saucekid (m)
|
no be follow follow ooooo
she wan show me road go her villa. . . . . . 
|
|
|
|
|
|
A.OYEGBESAN@YAHOO.COM (m)
|
VIV BABE TXT ME THE DIRECTIONS FOR YOUR VILLAGE . I VE A SURPRISE FOR YOU. LVE
|
|
|
|
|
|
efuah (f)
|
idon reach that level 
|
|
|
|
|
|
kamura (m)
|
Hmmmmmmmmm Huzzler 101  I beggy, Vivy  If u dey go ur village pass through ma house to get a safe trip kiss  U knw how we do it 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
zignor (m)
|
xmass don reach,magic kiss dey in vogue now. Which one come bi maggi magic kiss kwa?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
majic kiss. . . . . . ify?? 
that one na equals to juju na
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
@ ify always sista i hear ur advice well o! make i no go kiss n no return abeg o!  Adick sweetie wats d surprise even if i txt u road to my villa u go lost because the bush wey u go pass too much  Da sauce  how na?
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
Which one come bi maggi magic kiss kwa? zignor guy u supose know na!! 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
vivi . . . . . . i dey oooooo i dey wait make me and you chat na. . . . . . . . abi u wan talk with me??
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
Da sauce  abeg make i go find work this nysc don tire me i dey come
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
hands vivi her discharge certificate and gives her employment with shell 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
sauce i have laughed so hard that am having  see you morrow please. stay safe. 
|
|
|
|
|
|
kamura (m)
|
vivy sweety  come and work for with me so u can get home work experience  shey u knw, u r ma girlie 
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
vivy sweety  come and work for with me so u can get home work experience  shey u knw, you're ma girlie  hehe and after 9 months,she would be doing another NYSC abi? thanks but no thanks,she wont work for/with you. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
she'll work under me instead
|
|
|
|
|
|
ifyalways (f)
|
sauce barka d'sallah. how you dey? i wan go gbedu small now. gteet zignor and kool for moi.  morrrrrrrrrrow.
|
|
|
|
|
|
afroxyz
|
hi. my number is 08060793263. u can text. i hope you are also intelligent and focused. bye
|
|
|
|
|
|
creamdream
|
the name is lakeside , text mating gets boring
|
|
|
|
|
|
|
|
havilahade
|
creamdream word up.u seem to be a lady.am also a lawyer but quite new with the forum.how are u anyway. 2 all other nairalanders,i would love to av txtmates.
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
hmmm people howdy  hope every one had a fun xmas celebration  vivy sweety  come and work for with me so u can get home work experience  shey u knw, you're ma girlie  hmm kamura work for/with u? abeg i dey pick race  wetin that one mean ify tanx jare, tell am she'll work under me instead hey oga sauce i dey hail o!!! when do i start work in ur dreams baby u understand na  guy hw ws xmas nw? @creamy na wa o!!!! i dey hallaaaaaaaaa u since na creamyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!!!!!!!!!!!!! 
|
|
|
|
|
|
kamura (m)
|
Dear vivi The vacancy in ma heart is still open if u need the job 
|
|
|
|
|
|
A.OYEGBESAN@YAHOO.COM (m)
|
what in return? heartbreak abi
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
wetin i no go still hear?? the employment space still open sha 
|
|
|
|
|
|
creamdream
|
@VIVIE Whats cooking, How was your xmas?festive period in General?, hope cool, mine was wonderful in the village(no be small thing) , from village sream to village square to village, everything!! I wish thee a wonderfull 2008 ahead,
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
@VIVIE Whats cooking, How was your xmas?festive period in General?, hope cool, mine was wonderful in the village(no be small thing) , from village sream to village square to village, everything!! I wish thee a wonderfull 2008 ahead,
hmmm village boy  i can see u really enjoyed ur self welcome back to work then  n happy new to u too dear wetin i no go still hear?? the employment space still open sha  oga sauce  i have sent in my application letter now!! how fa na?!! @ ADICK dear how u doing?
|
|
|
|
|
|
A.OYEGBESAN@YAHOO.COM (m)
|
I am ok sweetie. God bless you.
|
|
|
|
|
|
amievivian (f)
|
Bless u too sweetie and everyone else too happy new year to u all 
|
|
|
|
|
|
DIAMONDAY (m)
|
have you found anyone serious?. if not, text me 08024499149. Hay Why is my name
|
|
|
|
|
|