|
grow fast (m)
|
@Olanjim Sorry,hussie i didnt know u were online. Nairalanders i have just been caught by one of my husbands. @grow fast and Felix weah Abeg delete my name fast fast oo,i no do again my hussie don caught me,abeg ooo  Dear l am 100% ready to delete your name off hear and even band you if possible , but before l do that l must need you provide to me and other contestants the following informations bellow 1) DATE OF BIRTH CERTIFICATE 2) TWO YEARS OLD PICTURE AND NEW PICTURE NOT LESS THAN 3 MONTHS 3) YOUR NYSC CERTIFICATE DONT DONT COME AND SHOW ME YOUR NYSC PICTURES OO I MEAN THE CERTIFICATE OK. 4) YOUR FEMALE BEST FRIEND PHONE NUMBER ( SEXY AND CUTE GIRL, NONE GO BRING NA ME CREATE MYSELF ) 5) YOUR MARRIAGE CERTIFICATES SINCE YOU HAVE OVER TWO HUSBANDSSSSSSS WELL NUMBER 5 IS VERY IMPORTANTE AND MUST BE MADE AVAILABLE BEFORE CLOSE OF TODAY WORK, THANK THANK YOU FOR YOUR CO0PEREATION SIGN the searcher
|
|
|
|
|
|
rachiwise (f)
|
@ grow fast na wa for you oo,so u good reach that level wey i go dey give u my oinfo on"national" abi na "international" television?? all these your questions na job application i dey write?anyway since u no wan relent i go help u small. 1.i be young sisi 2.u fit check my profile for my pic(e old small more than 3 mnths o) 3.who tell u sey i go sch???but i get nysc pictures well well o  4.my cute and sexy best friend's no. na 080-DONT-CALL. 5.i get plenty marriage certs. oo how many u want??? i hope my application would be considered and waiting to hear from u soon.(please don't tell my husbands oo) Thank You. your to-be-Employee.
|
|
|
|
|
|
grow fast (m)
|
@rachiwise ----- l am so sorry for geting back so late l went out with one of my toaster but nothing work out l had to come back here again to start from were l stop in my search,
All your information is invalid please l need the oreginal of all that information,
Please Note: Giving me a wrong information is highly prohibited and that is over seven ( 7 ) years in prisonment,
Watch the informations you will provide my lawyer is on ground thank you, l none go tell your husbandsssssssss l promise ok.
|
|
|
|
|
|
rachiwise (f)
|
@grow fast you're really growing fast u know.Thanks for promising not to tell my husbands,i appreciate that,because of that i will give u a +(plus).
What happened with your "toastee" that u went out with?? u no sabi toast well well? abi wetin sele??give me gist now.
|
|
|
|
|
|
grow fast (m)
|
@rachiwise l will give you the gist tomorrow l still they think about why she none gree for me after l spent cash pounds on her, she will pay me back but don't worry dear i will surely give you the gist let me sleep small .
|
|
|
|
|
|
ayexel
|
guy na wao why u disqaulify the chick now.Eviction don start be that,she could be the best girl for you o.goodluck
|
|
|
|
|
|
grow fast (m)
|
@ayexel , Amabo , Aproko
|
|
|
|
|
|
sk4frank (m)
|
hi guy,i fat i need just good looking girl that know how to cook,and who can undertsnd me in all ways
|
|
|
|
|
|
sk4frank (m)
|
hi my people,make una try call me so that i can tell you guys about me, how i love meetimg people.
|
|
|
|
|
|
|
|