|
|
|
jaymobb (m)
|
two kolo people 
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
plus you making it three
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
sute your self,
zooms off, oga officer na them be that plus including that musician wey call him self saucekid na him tell me say them kill person
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
yeah that what am doing suiting maself
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
waz talkng to sauce kid
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you dey fear clemcy?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
y im no go fear clemcy no b im mate na
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
you dey fear clemcy?
nope just pointing it out to her
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
see as you use scope change the language talk true jare. . . .you dey fear clemcy
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na fear hold
e get as im go talk anyhow, slap go hand 4 im face from nowhere
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
@saucekid u know say right from time u no well, so i go leave u talk till when i get time
@ jaymobb from which person hand he slap wan follow come, if no clemcy, i go make sure say in press all the milk commot from him breast
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
you dey fear jare
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
na the breast u suck wey make u no get sense  for your class na fowl dey carry first my dear djcrooky the otondo 
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
i won't blame u for your stupidity, when u carry wetin u for use get brain get breast, if only  boobs were brains
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
u would have died suckn them el stupdnho
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
i won't blame u for your stupidity, when u carry wetin u for use get brain get breast, if only  boobs were brains nope is that your final answer
|
|
|
|
|
|
clemcykul (m)
|
once one make sense. i really get exasperated at your weak attempt at attention seeking getalyfe.
if not blatant stupidity how will u quote yerself? u sure need to be floged
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
once one make sense. i really get exasperated at your weak attempt at attention seeking getalyfe.
if not blatant stupidity how will u quote yerself? u sure need to be floged
wronmg again, the answer is if only boobs were brains u would be alot more smatter than the whole niaralanders put together
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
that mean say u foolish na
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
that mean say u foolish na
na wa for you oh, i only mean say if het breast be her brains
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
e mean say u foolish na how breast be brain
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
brother u no dey under stand, i say, if to say him breast na brain
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
that tin na basketball jare 
|
|
|
|
|
|
The Pope (m)
|
spoilt pikins 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
if those boobs wre brains, the world woulda been a lot better than it is ryte now.
|
|
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
wetin u dey 'shioooor' about? did i speak kuvuki??
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
shiooooooooooooor
|
|
|
|
|
|