|
princesa (f)
|
tufe na u be that  long time @sauce 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
who u dey comot tongue for?
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
now u dnt understand things  God! guys are so 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
make i catch you first
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
sauce, u don dey pursue another chic. wetin happen to ya ibkaye na? please ''catch'' one and leave the rest for me, others.
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
@mykali
nothing happened wit ibkaye, sauce was only peelin egusi there.
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
u know what sauce,  get off my back thnk u
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
if sauce dey 4 bak na who come dey front 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
you na 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
chai. . . . this gyal don spoil ooo
@ mykali no worry. . . i no pursue another babe
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
no ur mind is dirty  guys can't comprehend simple language no semantics 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
this place is so quite, time for a nap
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
hhhmm, not really sure whats happening here 
|
|
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
disturber?, do i have to seek for permission to post? 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
maybe 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
maybe fear no dey for yo dictionary. i wonder who give u permission to use puter 
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
none of ur business 
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
don't be aggresiveness. cast all yo burdens upon jesus. 
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
ur problem stems from miscalculated and misinterpreted sentence where was i aggressive dag 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
shes simply turnin down all solutions to her prbs
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na that one bad pass ooo
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
hmmmmmmmmmmmmmm what going on there
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
wetin u think?
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
sauce, long time no see hear
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i been dey busy with stuffs how body na
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
i dey cool. how ya wife(s) dey? and how is ibkaye ya head wife? hope say she sabi cook?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
na only one wife i get ooo and ibk sabi cook oooo,i don fat sef 
|
|
|
|
|
|
mykali (m)
|
no wonder u no dey too show face for nairaland again.  anyway, if she don tire u, i dey by ya side to chop my own. 
|
|
|
|
|
|
djcrooky (m)
|
what happing hearing
|
|
|
|
|
|
|
|