|
mykali
|
squash the newbie bug. aaaahhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
ummm newbie bug, . . .i hate bugz
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol that is a fact
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
e no fit talk, d guy dey chew chewing gum 
|
|
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
na tata hhin dey learn how to stammer
|
|
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
leave him alone guys 
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
na wetin I'm find go there
infact if u bribe me wit one free boobie i might reconsider
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
in your drms
my advice newbie is that u bear this for now if you can't fight them but if you can't beat them, get them beaten
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
na me una dey call newbie? a whole me ,saucekid . . . . . .
na because them ban me for one stupid reason
|
|
|
|
|
|
princesa (f)
|
sorry 
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
thank you jere come make we chat 
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
saucy. . . bigamy, ibk nko, una don scatter? 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
that na old news
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
@ holybug becus i say make i talk with one chick,you begin shout bigamy me and ibk dey tight 
|
|
|
|
|
|
mykali
|
saucekid, na bcuz u dey yarn too mush rubbbish na why seun ban u. u still dey talk am again?
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
for the last time shatap! 
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
clemcy! you want make i comot u from that office abi? no worry . . . . make nairaland police unban me 
|
|
|
|
|
|
manickal (m)
|
for the last time shatap!  clems, are u refer to me? i hope not
|
|
|
|
|
|
saucekid2
|
she don dey grow bia bia
|
|
|
|
|
|
studio43 (m)
|
so the clem na woman sef. iyeme. 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
who put iyeme for ya mouth?
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
ask iyeme himself!
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
who be Iyeme? Saucekid babe?
|
|
|
|
|
|
jaymobb (m)
|
saucekid babe don waka leave am due to no money to finance the romance
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
I hear say saucekid dey burrow loan from bank just to cary girl commot.
I'm go use I'm papa house as collateral
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
lol na sauce be this?
manickal for the last time i say shatap!
sauce u knoe say i no dey shave na, so bia biia must grow
studio yes am clem
|
|
|
|
|
|
Mr. Turkey (m)
|
still the same ol crazy bunch
|
|
|
|
|
|