|
clemcykul
|
*my gawd! turkey is here!
*uses stick to chase turkey, falls down, stands up more determined and chases turkey for 2miles*
i beg make una help me catch this turkey, cuzz e don tay wey i dey eye am
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
heeeeeeeeeeeeeeeeeeey, **sings. . .turkeys back, back again, turkeys back, turkeys back
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
as them come back na to die be that
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
. . . . . .and na final die be that
We go catch am, boil am like that (with pot open oh - because me i no like magic), cook am (pot must open too).
|
|
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ topic Here is mine "Do you remember when I asked you out?? Well, I was talking to that girl behind you! (clemcy)
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
hmmmm 
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
hmmm 
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
u guys should speak up, abi una mouth dey smell 
|
|
|
|
|
|
gabrywyl (f)
|
Mine smells like garlic. Pele ohh
|
|
|
|
|
|
mykali
|
Mine smells like garlic. Pele ohh
are u related to the brazilian legend abi wetin? 
|
|
|
|
|
|