|
chinesedoll (f)
|
Read from professional experiences and get more adventurous.
YEA I SECOND that From your post, a blind man would notice you're a virgin. Welcome to the Diary son! YEA WELCOME BRO GUESS U RE A FAST LEARNER 
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
Taciturn, RUky, my ogas them i dey hail oh,
i have appointed my self as the IGSD, inspector general off this sex diary,
una welcome
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
infomation minister, welcome to the club, u try, at least u no where to put ur JT. But u try sha for your first time. notin do u. i am sure you sef u no dey dull again. u both gave your selves baptism of fire.
i hope you didnt just free d babe like that sha, you should have used her to get all d experience on earth. Na so me sef i start.
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@ephisi
wassup wit u
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
@ephisi
wassup wit u
ruky, i dey oh. u just dey appear dey reappear, i tot u were offfline. how are u doing. Work nko and bobo sef. take care
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
am good o
|
|
|
|
|
|
taciturn (m)
|
Ruky
Hope the diary is no more boring?
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
ehn una don dey try
but me i dey vex wit holyeye wel well o!!
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
I'm back. no body want to give me story to read?
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
oya post ya own make we read now
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
i dey very busy oh, if you check my first story, you see where i talk say i be pastor pikin. And say na went i see wetin go make my head turn na I'm i dey pursue woman.
i will post more sha, but just busy.
i saw one babe today oh, as i see one fine babe, i started to dey feeling like a somtin oh, start to colo like a FAZE io,
singing.
For my mind i sey, shei this one go fit give me one current nairaland story oh. But if i start to pursue am now i go miss out on some other tins like my research wey i dey do. And i know sey i no go give up until i shag.
so make i concentrate on my work oh, i need make this Money menn.
Money firs then shagging later. I'm still very young.
but i will post my other recent excapades.
no be sey i no get story oh, but i dey try to be like holy eye, wey i go dey shag weveryday. una no sey holy eye dey work oh
As i always say. fine boy equals easy shagging, but fineboy plus pepper rested is equal to massive shagging, so i go fit beat holyeye record
i don forget d=sef. Ruky, i wan beat ur record too.
ok shey i don give u small tin to read now
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
i am going home, i hope be be online in an hours time
|
|
|
|
|
|
koloz (m)
|
This thread is great and am learning stuffs from it but lets have more female sex diary. Abi them they sky?
ruky ivy that was a nice one and you also look good , i saw your profile.
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
post your own story na,
|
|
|
|
|
|
lukrauf (m)
|
@holyeye. Bros, even if its a lie or fiction, you have done it perfectly well. more grease to ur elbow. I don't mind reading more of ur posts.
But wait o! are you aware AIDS IS REAL?
|
|
|
|
|
|
holythug (m)
|
wats soo special bout this ur sex diary
|
|
|
|
|
|
|
|
cooldude62 (m)
|
wats soo special bout this your sex diary
ROFLOL, what a question boiiiiiiii, why are you here? 
|
|
|
|
|
|
ndumart
|
Oh my, ! Where the hell have i been all this while? Went through the posts and discovered how much i have missed. Infact, this is the happening thread.
Ephisi, ruky, info, Men, u guys are just too much.
keep it up. Hope to post some of my experiences soon
|
|
|
|
|
|
taciturn (m)
|
@ndumart.
Welcome to the real place on NAIRALAND.
Holyeye will be back to the scene in this week.
I'll be droppin a gist soonest
Peace!
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
@ Ndumat, welcome to d VGC of nairaland, where everytin is hot and wet. Enjoy
@taciturn
Bro how u dey, me sef i suppose post one story, but i just dey busy, i will try starting one tonight.
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
ephisi wats up
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
Ruky Baby, i dey kampe. ow , how ur side na.
Hope you had a lovely weekend
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
WOW WOW WOW @ all, I am shocked and amazed beyond expression at the level of transformation, moderation, administration and participation on this our beloved diary. Really surprised to see all of you guys holding the ace in no less manner than i would have in my absence. It is obvious that you really did not miss me. Wonderful stories well scripted, illustrated and delivered. Ruky_ivy,Cooldude, stavenaija, taciturn, tonte, howfar, xiaobing21, santavista,ephisi, trooe, felore, bluespice, gesture, cee no evu, info, jassie, realborn, pees, etc, the list is quite a long one. Keep them coming. I really just want to sit back and get entertained. I have not read through all the stories in details. But the ones i have read are very thrilling and sweet. Made me shake too.  I got back over the weekend and i must say no be small waka ooo. All praise be to Baba for his mercies. Everything went as planned. The service we had ova there was just for the intranet and some other classified sites, thus just as i anticipated i had to be separated from NL and u guys. Ruky_ivy, u have set a wonderful precedence for the babes on this thread. It definitely ought not to be a one gender (male) participation. Ruky dear, please do not be vexed with me anymore. I am back for real.  At my amiable moderators, please keep moderating ooooo. Na we all get the thread oooo. Cheers. 
|
|
|
|
|
|
taciturn (m)
|
Welcome
Ambassador HOLYEYE
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
Holyeye, welcome back to the thread, we miss u so much when you dey make us shake you no know? we go shake you to na, abi. hope u had a good time overthere i don't know whats wrong with d ladies oh, them no just wan comply, but them do pass us. if you read throuh my post, i said i wan break your record, ure much older than me so i get plenty time.  Notin do you, Nairaland wan make me colo oh, i have been laughing my ass of reading some funny funny stuuff. i think i saw u on a thread where ayeola and muliiant or sometjhing like that were quarelling over big privates sweet or big privates no sweet. i saw d most amazing yab ever. it goes like this: you this fucklicant.
imagine calling someone a fucklicant. i laughed my ass off. so many ohthers. Thanks to u i for no even go the other threads, i became addicted to NL because of your thread, nice one. Abeg for where u go work , u shag plenty, give us one gist. Also the active members of this thread should meet face to face one of these days .for the Hloyeye convention, or NHSD convention(nairaland holyeye sex diary convention) 
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
HOLYEYE please which company do you work with? is there no way one can do private messaging on nairaland.
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
Welcome
Ambassador HOLYEYE
Mai broder and friend, tanx a bunch. that ur title na honorary?  I no sabi say i don turn ambassador oooo Holyeye, welcome back to the thread, we miss u so much when you dey make us shake you no know? we go shake you to na, abi. hope u had a good time overthere i don't know whats wrong with d ladies oh, them no just wan comply, but them do pass us. if you read throuh my post, i said i wan break your record, ure much older than me so i get plenty time.  Notin do you, Nairaland wan make me colo oh, i have been laughing my ass of reading some funny funny stuuff. i think i saw u on a thread where ayeola and muliiant or sometjhing like that were quarelling over big privates sweet or big privates no sweet. i saw d most amazing yab ever. it goes like this: you this fucklicant.
imagine calling someone a fucklicant. i laughed my ass off. so many ohthers. Thanks to u i for no even go the other threads, i became addicted to Nairaland because of your thread, nice one. Abeg for where u go work , u shag plenty, give us one gist. Also the active members of this thread should meet face to face one of these days .for the Hloyeye convention, or NHSD convention(nairaland holyeye sex diary convention)  RFLMAO, u are one funny heck of a guy. U made me laugh loud reading this post. Abeg me no make una shake this much na. I see a greater holyeye in you bro. Keep de stories coming. You damn rite about having a holyeye/NHSD( this guy is unbelievable) convention. I go think about am well well. We will plan out somethin. 
|
|
|
|
|
|
holyeye (m)
|
HOLYEYE please which company do you work with? is there no way one can do private messaging on nairaland.
I work with a construction firm. An unknown indeginous one though. Lets chat on yahoo. Check my profile for my YIM. Keep it real.
|
|
|
|
|
|
santavista
|
@ HOLYEYE, All hail the return of da bad ass guy himself. Where art thou been niggi? U ve created a mad ass team with this thread. Crazy addiction like its ganja bro. How are them kokolet over there where ya sojourn over a month nw? Like ephisi has yarned we want to hear gists from away. 
|
|
|
|
|
|
taciturn (m)
|
@ Also the active members of this thread should meet face to face one of these days .for the Hloyeye convention, or NHSD convention(nairaland holyeye sex diary convention) Me I no fit shout oooh, what an idea , really don't know what more to say,
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
just carry ur walking stick, form like don jazzy and say No long tin. Then start singin: nigerian girls them like koboko, like koboko, like koboko, nigerian girls them like koboko, like koboko, like koboko.
piasca d limkinpia men
|
|
|
|
|
|