|
beauteous (f)
|
lmao---that is y ma hubby is unique 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
u sure say d guy fit do d "thing"? U never sample am, u know.
Also check whether na blood dey flow 4 him veins, ok? because any red-blooded guy would be aching to rip open ur clothes on ur wedding night after being starved during courtship.
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@oyato when u no be sule, u look d babe nd u blve that she is maried Na wa for you. @holy We need 2 chat would be in naija soon very soon. @beauty Wassup? U beta stop chasin all this guys away, i don see vision, ur husband would be from NL 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
@oyato when u no be sule, u look d babe nd u blve that she is maried Na wa for you.
got me lmao! I know say she dey joke, was enjoyin it actually. . .
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lmao--ruky,wats up?long time. abeg sis,consainin that vision,mk u disvision am  bcuz of that,i dey go start mfm
|
|
|
|
|
|
dewaledeyi (m)
|
@beautious I'll like to get to know you better
ivy_ruky I know you from Aptech. You've really changed a great deal.
I'll like us to meet someday soon.
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@oyato U dey laff abi? Me i dey wait ur tori. @beauty U beta stop am Wetin u mean be say all d bruvs in d house re not worthy. My vision no dey lie Accept it now before it is 2 late.  ;D;D;D
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lol---show me one worthy bruv nd i wil shw u 50 correct babes in da house. Nywayz,disvision ur vision ohh 4 my mission na to get straight admission into d virgins club 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@dewa My bruv d only constant tin in life is change. But realy can't remember u, can u refresh my memory
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
ruky,u attented APtech?  i had a cousin der bt she finish last yr 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
lol---show me one worthy bruv nd i wil shw u 50 correct babes in da house. Nywayz,disvision your vision ohh 4 my mission na to get straight admission into d virgins club  am already a member 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
ibk,watcha doin on this thread?please run out.i like u too much.corruption isn't ya portion in jesu name  meanwhile,I'm also a member 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@beauty and ib Abeg where d virgins club, me sef i won join
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
@beauty and ib Abeg where d virgins club, me sef i won join
iwo!!?? olorun ma je! shioooooooor  ibk,watcha doin on this thread?please run out.i like u too much.corruption isn't ya portion in jesu name  meanwhile,I'm also a member  lmao 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
ruky--sorry bt na true true virgins we dey admit  no be fake ones. na 4 people like me wey never taste d forbidden fruit before 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
ruky--sorry bt na true true virgins we dey admit  no be fake ones. na 4 people like me wey never taste d forbidden fruit before  ruky, so gbo? take note abeg, virgin ko 
|
|
|
|
|
|
|
|
katalyst (m)
|
@beauteous u re one very hot babe. I really wont mind being ur friend. may be we can go on a date this weekend.
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
thanks bt i wish ma hubby would allow me go on date wit u 
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
Beautious, u dey colo, yebariba samboribobo/
Nairalanders ohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh comke se me si tori oh. Pastor wey no sabi anything about marriage, na I'm una dey take advise from. i am sorry for u, because ur marriage is in danger
Meanwhile u are very inconsistent , smart guys will know that u re not tell the whole truth,
a while ago u said if u were horny u would take on ur husband, and now u say u are a virgin and how do u know wht come is. Bloody liar
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
ephisi i think its all a joke  don't take it serious 
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
ok, i guess, but what is worth doing is worth doing well. that joke can't even pass for a joke  its all good sha, any how, beauty learn how to lie better, Na all this kin ajebutter pikin wey no fit lie when them small.
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
ephisi,its so bad i saw this message now that u're offline but i wil drop my message so u get it weneva u buy time in d cafe. 1stly,who was talkin to u.must to poke your nose into any issue?olofofo.d person i was talkin acknowledged d fact that i was jokin nd said he was enjoyin it so what part of it is givin u headache? 2ndly,if i must play word games wit people,it has to b sm1 who's worth it nd who doesn't speak nd run offline.so i wuld save ma words nd insult for sm1 who can handle.see d way u re even gaspin for breath between your lines.bush meat! holyeye nd every bonafide member of this thread,i'm sorry bt i think this thread is about to turn ugly if this ephisi tin doesn't respect his age. jennykadry--u do well jare  .werin happen,u nor come on yim today? 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
who the hell is pissing me off by bothering beauteous? . . . 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
@ ephisi,just luked at yr profile,one would xpect your equals to be bringin people together in peace,makin money smwhere,do smtin to be proud of,mk your society proud of you--but no,u prefer to interfer in matters that does nt concern Uguy,behave ohhh.u sure dnt want to start smtin u can't finish.i ve been watchin ma words so as nt to be aggressive bt u jumped out frm only God knws where to light a fire.hmmmm---- 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
hahaha 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
4her,nor mind this boi,guy,man, he doesn't know i ve people that wil eat him up  how far naw? 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
hahaha  lmao--yeyegurl,so u knw how to laff 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
4her,nor mind this boi,guy,man, he doesn't know i ve people that wil eat him up  how far naw?  fine jare. . . Just ring me up if that insect ephis gets out of control. . I got pesticide  lmao--yeyegurl,so u knw how to laff  hahahhahayes na 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
roflmao---u won't kill me 4him  4her 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
see them(beati and 4her) trouble makers of nairaland 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
nah nah nah--we're d peacemakerz on nl plus u baby 
|
|
|
|
|
|