|
|
|
ephisi (m)
|
see u? Dolon Dolo. U sef u no sabi when person dey find your mouth. I was also joking.lol have you everheard me yab anuyone on this thread. Na you run pass, i no no wether na for night u dey do ur own browsing 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
seems to me you need to google up timezones. .
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
4her how far. e be like sey them don already give una name for nairaland. Trouble makers. Anyhow sha how una dey, me i no fit dey fight chicken fight
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
4her how far. e be like sey them don already give una name for nairaland. Trouble makers. Anyhow sha how una dey, me i no fit dey fight chicken fight
Good, so waka this thread without making any insult towards anyoneif you're not ready to taste your own soup
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
4her how far. e be like sey them don already give una name for nairaland. Trouble makers. Anyhow sha how una dey, me i no fit dey fight chicken fight
yea that is d type u're good @ nd that is one reason y i decided to ignore Uread ma 1st post to u wella.
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
na waoooo see them ,TRmakers everywhere 
|
|
|
|
|
|
4Her (f)
|
na waoooo see them ,TRmakers everywhere  abi. . . them two. . jenny et beauty 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
see them like sister like cousin 4her and beuti 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
YESYES YES WHATS HAPPENING HERE  @IB AND BEAUTY WETIN U MEAN SAY I NO FIT JOIN D VIRGINS CLUB? 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
we mean say, na only virgin 4 real life nt dream virgins naim we dey admit 
|
|
|
|
|
|
ibkaye (f)
|
YESYES YES WHATS HAPPENING HERE  @IB AND BEAUTY WETIN You MEAN SAY I NO FIT JOIN D VIRGINS CLUB?  ah ah, so you wan tell us that you still be virgin? na lie o, just stick to your sex diary,nonsense 
|
|
|
|
|
|
chinesedoll (f)
|
@jenny 4her and ephisi whatd hell re u guys doin online 
|
|
|
|
|
|
jennykadry (f)
|
ruky even u sef dey online  also guilty
|
|
|
|
|
|
Dr Kitaun
|
see u? Dolon Dolo. You sef u no sabi when person dey find your mouth. I was also joking.lol have you everheard me yab anuyone on this thread. Na you run pass, i no no wether na for night u dey do your own browsing  clueless !!!! 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
Wetin my eye dey see 4 hia? Una wan turn this place to fight fight? ephisi & beaut make una take am easy o. . . beaut's got one hell of an imagination and i have to admit I half-believed all the horseshit she fed meguess i'm that gullible.  for all non-virgins who are dreaming of virginity again (beaut included  ) I got the perfect answer 4 una http://www.nairaland.com/nigeria?topic=141921.msg2367248#msg2367248
|
|
|
|
|
|
ephisi (m)
|
Oyato, that was exactly what i was trying to tell her. Although i pulled her legs a bit. It didnt seem like a joke, see u even believed her. U half believe now because u know d truth.
|
|
|
|
|
|
taciturn (m)
|
LETS GO THERE!
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
 :d
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
@beauteous which lie u get wey u wan tell me 2day? 
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
them plenty,only sey i dnt people like  to run deir mouth anyhow.
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
them plenty,only sey i dnt people like to run deir mouth anyhow.hope i'm not among them?
|
|
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
so r u ready to come clean about ursef? tell d truth now.
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lmao----wats wit cumin clean again bruv.told u all that der is to knw.oya watchu want to knw?
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
4 starters, how old r u?
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lol---i once said nd i'm sayin again--take 2 away frm yr age 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
i'm not fallin 4 that againur pic tells anotha storyi'd say ur 19/20/21, not more.
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lmao---i'll settle for waeva u think.as age is bt a number
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
would like 2 ask more questions bt d answers would be too private 4 d pages of this thread. . . .u on Y! messenger?
|
|
|
|
|
|
beauteous (f)
|
lol---wo'kind'a ques is it that it can't b asked on nland? start!! holeye wil kil us for spoilin his thread 
|
|
|
|
|
|
oYaTo (m)
|
not the questions. . . .but the answersu might b 2 shy 2 give correct answers considerin u r only 17yrs old 
|
|
|
|
|
|