|
chamotex (m)
|
abeg no bi everybody ooo  even if na fufu i chop 4 break fast everybody kno say chamotex don cheat so notting big sharrap dere, what are u talking? acting all innocent the good guy that i am, i always try to help people during exam if i can because i dnt want to see any one fail!!!!
|
|
|
|
|
|
origina9ja (f)
|
sharrap dere, what are u talking?
acting all innocent
the good guy that i am, i always try to help people during exam if i can because i dnt want to see any one fail!!!!
omo na God helper make una see this guy dey preach like say na pastor son abeg make i hear word dey no sabi revise 4 exam diis one no be help da dumbness jo if i get exam i go miss every fun like msn, phone and nairaland lol this place na fun 
|
|
|
|
|
|
too_much
|
Don't even know how people can laugh at such, like someone mentioned earlier, it is a condition that often goes undiagnosed from primary school level education.
Richard Branson (the owner of Virgin) is dyslexic, can't remember other eminent personalities with dyslexia at the top of my head.
Infact, it is recognised as a learning disability in the UK and students at university are allowed to claim Disabled Students Grant up to £17,500, to help them purchase computers, etc and are also given extra help in lectures in order to catch up with their peers.
|
|
|
|
|
|
Troynow (m)
|
If you were in UNIBEN,ill have told u to repeat GST 111. Anyway its not too late. If youre still interested in school, write jamb again, or go for part time studies, find a job.
|
|
|
|
|
|
Esss (m)
|
Cheii!! I don die with laff no be small.
I know say you no suppose brush person wey don already dey ground. But make we reason am well sha, How this guy manage pass Common Entrance?? Because I know say them dey do letter writing as part of the exam. Ehn for even pity ehnself post ehn message in pidgin.
@ Poster
Oya make I encourage you. Go back to jss1 (if shame dey catch you as per say you don old, you fit go night school as per Nicodemus) . Like oyinbo use talk am, it is never too late to learn. Bros your grammar na ya wa. The only "couragement" you need na the courage to go start school again from elementary. Even my smally wey dey primary 4 no dey vandalise english the way wey you do.
Anyways all the best sha. Just rest your mind, take my advice and believe me when I say e go better. Your tori no be the worst.
|
|
|
|
|
|
Nella (f)

lol, lol, lmao d guy too much, atleast he try, lol, " i was drive out in my school bco i ask my friend a question in d exam hall" looool!! lmao!
|
|
|
|
|
|
Omolola1 (f)
|
yeah i agree with you he really tried. @ poster like nella said GO BACK TO JSS1, (that is if they would accept you)  . That is my couragement 
|
|
|
|
|
|
Omolola1 (f)
|
This guy is really funny, honestly. Here is one of his recent posts
"I have decided to join my ancestos because no member of my family want me 2 be in d university after obtaining upper credit in auchi poly"
I think he has a problem, fellow nairalanders please let us try to pray for him.
|
|
|
|
|
|
affinity
|
Anyone who has said one Negative thing to this guy , i can say this authoritatively that U ARE OUT OF UR MIND , ur brain isnt working well for u How could u just embarass this guy like this forget about his English , do u think when u are having things tight for u , u could think of writing or even saying good English? This guy wants ur encouragement , then u started laughing at Him as u have forgotten that what Goes around comes aROUND ./, Please be careful U don't have ur future fulfilled yet so don't mess it up in a funny way , Okay?
AS FOR THE GUY THAT WAS SENT OUT OF SCHOOL SINCE U KNOW THE SCHOOL'S RULE HOW COME U WERE ASKING QUESTIONS IN THE EXAM HALL ?DID U FORGET TO DO THAT BEFORE U ENTERED? SORRY FOR U , ALL I HAVE TO TELL IS JUST TAKE HEART , ITS NEVER TO LATE FOR A GUY, I don't KNOW UR AGE THOUGH BUT I HAVE TO TELL U THIS, IF U ARE NOT MORE THAN 25-27YRS PLEASE WRITE UR JAMB AGAIN WE STILL HAVE OLDER PEOPLE STRUGGLEING TO WRITE JAMB, SOME WERE AT LASU LATE LASTMONTH FOR INTERVIEW PEOPLE COSE TO 40YRS , U CAN STILL DO GREAT THINGS IN LIFE AND IF U COULD CHANGE UR ENVIROMENT IT WOULD BE BETTER FORGET ABOUT THESE FOOLS THAT HAD SAID ONE THING OR THE OTHER NO ONE KNOWS TOMORROW MAY GOD HELP U IN JESUS NAME (AMEN) I REALLY FEEL FOR U
|
|
|
|
|
|
ife-eco-06 (m)
|
HOW COME You WERE ASKING QUESTIONS IN THE EXAM HALL ?
Maybe what he read did not come out!!!!!!!!
|
|
|
|
|
|
protocol (m)
|
YOU CAN DO IT AGAIN. IF THE MONEY IS THERE, GO TAKE JAMB AGAIN AND START ALL OVER AGAIN YOU WONT REGRET IT.
|
|
|
|
|
|