|
|
|
zignor (m)
|
Do you need one?  I can get one for you 
|
|
|
|
|
|
c_blow (m)
|
@poster you never die well.  just wait make she give you finishing moves. Sugar mummy ko eba ni
|
|
|
|
|
|
Big Mario2 (m)
|
Hey please zignor i need one to care for me very urgent please!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!1111
|
|
|
|
|
|
talk2moses (m)
|
i need a sugar mommy too oooo please link me with them okay please
|
|
|
|
|
|
tictac3
|
hello everyone in the house, quite funny i know but I'm serious,i need a sugar mummy who has got all it takes and could care so much for me, we'll both offer returns to eachother, a link from anyone here wouldnt be forgotten,so whoever can help should reach me on 08066908619. based in Portharcourt most likely and preferably. thanks everyone. hahaha.
|
|
|
|
|
|
labongua (m)
|
ol boy you never die .she never even begin with you .Shebi the thing dey sweet you when you dey do am and you dey collect money.Please carry your problem go meet your mama for village
|
|
|
|
|
|
donenick (m)
|
Zignor I need one toooooooooo that will care for me. Urgent done_nick09@yahoo.com/07032164503
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
na una sabi.anything wey una see there,make una take am like that
|
|
|
|
|
|
KDK (m)
|
@ Bestglo , You dey beef them? You dey jealous say your young men no patronise u as them preffer sugar mummy? All of una need CHRIST in your respective lives. John 3:16
|
|
|
|
|
|
Bestglo (f)
|
@kDK u see,vacancy nor even exist where i dey.i dey only try tell una say anything wey una want na I'm una go get and if u must know,i already have CHRIST
|
|
|
|
|
|
shope (m)
|
Do you need one?  I can get one for you  I beg i no mind if you fit get am for me my mail na paddyj4real@yahoo.commy number na 08055787646
|
|
|
|
|
|
|
|
Big Mario2 (m)
|
Hey Every Body in this room repent an be baptize in the name of the Lord Jesus Christ and you will have correct sugar daddy and mummy!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!1111111
|
|
|
|
|
|
yimiton (f)
|
The poster surely does need help. 
|
|
|
|
|
|