|
saucekid (m)
|
as if i know******i think i told him before sukurat will be a good girl to him randy he goat, he wan chop 2 kpomo alone
|
|
|
|
|
|
kemiecathy
|
na wa for you o boy, U think say u fine abi yeye boy see his pix sef, okola buruku
u wowo to the core, may be those girls are blind that is why dey fell in love with u
|
|
|
|
|
|
tonib (f)
|
wetin you be? i think say na one handsome bobo o see me see trouble o ? i wonder how two girls go dey fight on top you den close eyes abeg go remove that pics jo every one wey dey my office just dey wonder wetin happen.
|
|
|
|
|
|
|
|
sillyboy (m)
|
@ Poster. You can try another female that lives in a zoo in Ibadan. I believe a third monkey will just do the trick 
|
|
|
|
|
|
darf (m)
|
Guy notin do u oooo. just pick d one when resemble u. 
|
|
|
|
|
|
|
|
darellone
|
[b]USE YOUR BRAIN, AND STOP MAKING GIRL HAVE BAD IMPRESSSION ON guys.[/b
|
|
|
|
|
|
|
|
ndumart
|
and who tell you say this guy de use juju? let me tell you, na intimidation the guy de take get babes
IF YOU NO GREE, I GO POUR ACID OVER YOU, IF YOU NO GREE, I GO BURN YOUR PAPA HOUSE IF YOU NO GREE, I GO BURN YOUR MAMA SHOP.
and with a face like that, babes go believe him
u harsh o @Poster don't worry, u have given a lot of people hope.
|
|
|
|
|
|
|
|
zoomzu (m)
|
I wonder why the poster kept quiet, he out to have come out and tell everyone in the house that, that was not his real picture, but their gateman's photograph. Agbero boy, he must be one of those guys that used to smoke weeds in mushin. Those girls he was talking about too must be paraga seller girls or "omo oni paint"
|
|
|
|
|
|
niyooah (m)
|
it up 2 you to decide who u sld b wit u sld b man effort 2 fellow ur heart. it don't matter if u guy ave been 2gether 4 3 year. d question u sld ask yourself it that those time u guys where 2gether did u njoy ur self. was there joy and love found in ur presence at ani time. if ur answer is yes i c not reason why u want 2 break her heart b'because of ur new angel  . Less i forget i heard some 1 sayin the devil u know is beta than a new angel  . i think some of urs need 2 b careful how u compare good thing with evil thing good thing will alway remain good and so as bad thing ( ANGEL) A kind, charming, lovable person OR Someone who provides unpassionate support for some venture.
|
|
|
|
|
|
sexytammy (f)
|
rofl  wow a lot of u posters are mean lmfao at your comments, i feel sorry for the OP
|
|
|
|
|
|
drealsmile (m)
|
u fall nairaland hand, na so urgly girls and boys dey here, na wa ooo
|
|
|
|
|
|
olrotimi (m)
|
@ poster, feel free to make a choiceif you want a beautiful wife or a lovely wife. really feel free
|
|
|
|
|
|
ufuoma24 (m)
|
THE GUY ISNT THAT BAD, HE"S QUITE HANDSOME ACTUALLY. ALL OF YOU POSTING NEGATIVE COMMENTS SHOULD EITHER PUT UP YOUR PIXS TOO OR SHUT-UP!! ITS THAT SIMPLE
|
|
|
|
|
|
motun_rayo (f)
|
He is not ugly you guys, stop being so mean
|
|
|
|
|
|
OsunAmazon
|
I think this guy wrote this nonsense and posted his enemies picture just to ridicule him online. Please, stop giving people your pictures, I've seen a thing like this happen before because there is no correlation between his story and the picture.
|
|
|
|
|
|
motun_rayo (f)
|
HHHAAAhahahaha  Thants a good way to get back at someone
|
|
|
|
|
|