|
|
|
hot-angel (f)
|
mosiate, do you realise you just quote and called yourself Amebo?
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
poknoser 2,how did i just call my self amebo
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
Seee.. Mosiate, quoting mosiate and said amebo.
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
hot angel don't mind her o! she knows she be original amebo... even gan she be international amebo 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
I be gbeborun abi?.. you nko daleru daleru,olojukokoro, ole buruku  aungirl,amebo,gbokogboko,ololfofo of nig ltd. hot-angel thank you jare,mabinu
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
my fellow nairaland users abeg make una help me warn this girl wey them call mosiate o! Abi kilo de gan if its because of jogego abeg serve your self o! I no want wahala o mosiate, pesin say you be amebo n you still dey thank am...na wa 4 you 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
CNN of nigeria ltd., daleruru of USA, olojukoro of niaraland ltd,hum you dareing me,if i stand up en,just warn yourself.see your husband is afraid of me,he knows that i can deal with him,that is why he as not been talking since morning.tell him i won't beat him again that he should start talking oh.
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
u see, y can't u just tell this guy that u're in love with him ehn.......... oga o u're even dying 2 read his post.  Anyways he doesn't av ur time 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
see this oroboish lepa aungirl of a thing, are u jogego,why don't you allow him to talk,i will still slap that your mouth for Unonsense 
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
@mosiate  eyah! pele o! E go better 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
you are getting more on my nerves
|
|
|
|
|
|
nike4luv (f)
|
what are u guys talkin about because its just crackin me up
|
|
|
|
|
|
chawkee (m)
|
All u guys, so na here una dey, hmmmm. The person wey i no see 4 here na AllenPowered. I go invite am make e come yearn. When i suggested make una come together and see each other face to face, una no yearn. Well, Seun don take decisions without minding. The guy no even consider say i no dey around before taking the decisions. Well sha, na him dey run the show. hot-angel, tayotina, etc, i dough my fila for una.
Charl.
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
I be gbeborun abi?.. you nko daleru daleru,olojukokoro, ole buruku  aungirl,amebo,gbokogboko,ololfofo of Nigeria ltd. hot-angel thank you jare,mabinu Mi no dey binu ooo.  But you called me pocknoser...whoaaa, should i start my own craziness?? hehehehe.... 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
hot-angel what else do want apart from mabinu,if like start ur own craziness,but u won't like it sha 
|
|
|
|
|
|
hot-angel (f)
|
*hides in one corner*. Mosiate, You no get weere oo. make i just tell you now.
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
why you come dey hide,if you sef get weere come make i see you
|
|
|
|
|
|
legry (m)
|
Mosiateee don't mind them they are only jelous that you ruf me. Preakse don't let them come into this our ruf affear. I ruf you frm re borom of my heart. Anu Anu Anu Anu ANu Anu Anu Anu Anu i warn you now if you don't leave us alone, if you don't leave us alone and stay with that your poligamusu man i will , i will okay no problem e be like say you want us to enter one shokoto
|
|
|
|
|
|
nike4luv (f)
|
haha..una hear?
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
ummm Legry! Legry! Legry! I pity u o  Abeg shine ur eyes well well cuzz mosiate is just  ..... u o!  *mosiate is unfair o! y are u deceiving de poor guy now*  koda o!
|
|
|
|
|
|
legry (m)
|
Mosiaratu i don't worry i know she is lying, de ruf we rav for eashhh oder is vely vely plenty, abi mosiratu no be turuu i talk, (I'm dancing and singing) mosiaratu i ruf you , Mosiaratu i ruf youuu, Mooosiaaratuu i ruf you. I ruf , i ruf for rever more. abi mosiaratu helep me to tell them off da ruf cruise we take on last hoiliday kai (one hand on my head the other on my waist and me singing and dancing again) Mosiaratu i ruf you mosiaratu i ruf you, Mosiaratu i ruf you, i ruf you ,i ruf you ,iiiiiii ruuufffff you. anu banu or shanu reave us alone na abi wichh kain jeloausy be this sef abi you wan tief me from my sugar, i de tell you oo REAVE ME ARONE i haf eyes for only MOSIARATU
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
kai! I pity u no be small  By de time u'll realize am telling u de truth ehn.........  inshort.... make i no talk again jo! 
|
|
|
|
|
|
mosiate (f)
|
aun,shut that ur dirty stinky mouth up,what is your business with me and legry,we ruf our self go and meet that your poligamous husband.nonsense
|
|
|
|
|
|
makgod (m)
|
so legry never tell u say wonna dey five wey e di ruff...? 
|
|
|
|
|
|
anugirl (f)
|
@ mosiate, Pele.. eyah its getting worse evryday  Legry, anu e lon se mi o (I pity you) 
|
|
|
|
|
|
|
|
makgod (m)
|
na u i go pity abi na legry.... let me think......umnn ok he is just a tool to get the real guy jealous... and u are just a distraction to him, because he never gets the real thing. 
|
|
|
|
|
|
legry (m)
|
Ye! Pa! emi okurin meta himself, de odingbongbon of orisa Nairaland, de alaye of origbo land. make e god! na me be TOOL chei! Chineke i don suffer o. look ret me tell all of you people now Mosiaratu is my burrafly and i am de carapilla, ask mosiaratu if i no de do my service well well, Mosiaratu Mosiaratu rook at de way this "mak e devil" de finish me helep me my ruf. But wait o Mosiaratu na turu say i be spanner abi na lie "mak e devil" de talk 
|
|
|
|
|
|
legry (m)
|
Infact mosiaratu i don vex. E get wetin i de hide from you since, Please no vex o But sinse na time to wash our pant and put cloth for closet i have a seceret to say. Anu get two pikin for me abeg no vex she tell me say make i know tell you but haba how you go talk say me i be plywood and spanner abi you no know who i be.
|
|
|
|
|
|
legry (m)
|
O boy i just read the rules and it says i can't use pidgin anymore, I'm begining to feel abit  here, but my bad Seun ill try sticking to the rules aight!
|
|
|
|
|
|
makgod (m)
|
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahah hahah please mosiate shey i be tell u.
anyway Mosiate no more hiding of secretes.. admit that he was just a tool.
|
|
|
|
|
|