|
foryou (m)
|
Omoale idon leave una
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
u do well
infakt, u don do pass well
u do river join.
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ poster, i'm guessing it's your life story  lmfao
|
|
|
|
|
|
brimbrack (m)
|
nice one, i just wonder what the pop up would have read if the baby was a girl
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
U've got "free male"?
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
U've got "free male"?
|
|
|
|
|
|
foryou (m)
|
@saucekid na your father story idiot them no sabi talk online
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@saucekid na your father story idiot them no sabi talk online
you be fool. abi u no go school at all to read wetin i post?? i post say i'm guessing,mumu don jump to conclusion say na him life story i no blame you ,mkpi how was you born indeed?
|
|
|
|
|
|
foryou (m)
|
@saucekid see you omo ale read waiting u post again well ,maybe u don't mean it but your English is not enough to say what you really mean lol olofo
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ poster, i see you're a green horn so i dont have to bandy words with an obstinate he goat like you this is my post @ poster, i'm guessing it's your life story  lmfao i dont even think you understand english, omo ale like you too
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@saucekid pls wats "mkpi"
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Saucekid, no hard feelings. The guy is one of the new he-goats seun recruited to nairaland lately.
|
|
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Who's got the style.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ migs, mkpi is the igbo word for a randy he goat that bla bla bla anything female  @ TT, i don forgive and ignore the ignoramus wey no sabi the modus operandi of this jokes thread i even sure say e no go sabi wetin i talk nowbut i'm also LMAO at wetin u just talk now
|
|
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@TT Na complement??
|
|
|
|
|
|
Millena (m)
|
Mkpi = male goat. bros those goat sabi smell and f**k o! 15 men on the dead man's chest, yo ho ho and a bottle of rum! Drink and the ,
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@saucekid thanks
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ migs,\\ you welcome no be small
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Migs u re welcome.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@TT welcome to where?? Or waz i thanking u?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ migs, the guy no dey overstand ninglish sometimes 
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Oh i geddit. Maybe he tot i just came online dat way y u typed "u're wellcome". Yeah
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Oh i geddit. Maybe he tot i just came online dat way y u typed "u're wellcome". Yeah
|
|
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
@ titgirl LMAO is laugh my ass out welcome to the land of flenti flenti naira DA SAUCE 
|
|
|
|
|
|
foryou (m)
|
your papa na idiot
|
|
|
|
|
|