|
|
|
Migines (m)
|
No mine am. E chop goat finish when truth begin comot e wan run.
|
|
|
|
|
|
mellow (m)
|
Una no de shame? Una chop goat finish come de run mouth for here.
even you Tessy, the Master Mistress chef.
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
@Tess, Mig, Saucekid, Clemcy, Mr Turkey, Ben~jay join www.myaboki.comit is also a naija website for stuffs like this. Very cool guys.
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
u want kidnap us? as u did to the others; biggerboy, iwajay, ituen and co
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Rumour has it that ITUEN is now having an affair in KIRIKIRI.
ROFLMAO
Abeg make ona guess who I'm dey run things with ?
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
you are all guilty
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
guilty as charged
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
tURKEY also gUiLtY
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
TESSY is also guilty!
|
|
|
|
|
|
jeff.com (m)
|
benjays brother and the goat
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
U no sabi pass to deh blame?
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
status quo
jeff :kidnapper tessy :reporter benny: tatafo
and the rest,una name go come out for second list
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
have u made a police report yet? 
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
i have the olopa report court injunction and injection and any other detail

|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
have you been to a babalawo ? 
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Guys, shea we no go release ituen from kirikiri. Or una won make he die there. Ben hw much u talk say u want make we take free ituen.
|
|
|
|
|
|
saucekid (m)
|
ituen has been granted clemency 
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Who give am pardon.
|
|
|
|
|
|
lilvonz (m)
|
*walks up to the stage* i, with the authority invested in me by the government thereby pronounce iteun free from the prison.
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Lilvons, shea u sef wan land 4 kirikiri.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@lilvons kirikiri deh do u abi?
|
|
|
|
|
|
lilvonz (m)
|
we own and control the land. kirikiri belongs to me. I am in control of kirikiri.  I am the government and the government is me,
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Watts d number of d cell u controll?
|
|
|
|
|
|
megatainer (m)
|
abeg Tessybaby i think you really love this your ITUEN & i remember say na two of ona chop the goat. now wey be say the guy man don enter whala, you for go show some real love ey you tell am say yiu go love am like die.
em don stay for prison tire PLEASE HELP
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Tessy hw much u get, maybe i fit add money join give u.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@TT n megatainer No mind tessy. Her love for Ituen na pure set-up. Her hand too tight.
If no be say CENSORED i for don lock Tessy Join.
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
She don forget 'bout ituen. Or maybe she don suck ituen's $ dry.
|
|
|
|
|
|
tessybaby (f)
|
all wuna dey kolo i no get time for gossip singing i love my ituen, my ituen love me, no circulstances can change our decision
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Tessy Since you love him that much, Then pay the damn release fees and bail charges.
|
|
|
|
|
|