|
infobaba (m)
|
Mogbe!!! 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Infobaba
E be like say u wan carry palaver wey big pass your ORI
|
|
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
i smell something funny in this room.
who farted? ben is that yu leaving?
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Blood of God. Come kronkykay wetin you mean? E be like say you don smoke knock-out, na wetin dey worry.
By the way, who free you from Yaba Left side ?
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Na TT free am oh. Didnt know TT was a former inmate butmade his bones and rose to the director of yaba left side
|
|
|
|
|
|
tope_teadr (m)
|
Ituen, guy u don mara. Migs which mine u dey talk 'bout, is it the one saucekid destroyed with a nuclear bomb or which one r u still talking 'bout. And guys i don't work in yaba left side, I am ''BILL GATES'' financial advisor.
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
Blood of God. Come kronkykay wetin you mean? E be like say you don smoke knock-out, na wetin dey worry.
By the way, who free you from Yaba Left side ?
man, u are so behind the news, i stopped smoking knock-outs a longtyme ago i now smoke space ships ***puff puff puff*** meanwhile, yaba left no fit contain me and TT, so them get discharge into a larger space (nairaland, home for the extremely mad fellows)
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
Ituen, guy u don mara. Migs which mine u dey talk 'bout, is it the one saucekid destroyed with a nuclear bomb or which one r u still talking 'bout. And guys i don't work in yaba left side, I am ''BILL GATES'' financial advisor.
with heavy slap to his faceWAKE UP BOY - DREAMS ARE BECOMING TOO EXPENSIVE.
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ kronkykay
No fighting
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
no mind kronky,
just dey exhibit toutish characters whether he is in the park or not
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
infobaba, cool down now, haba!
u see bottle for mu hand?
i no dey fight oh!
ituen
no comment on you now. kind of bizi.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@kronky So if u nor hold bottly your own fyte never start.
|
|
|
|
|
|
infobaba (m)
|
@ Migines i wonder o  sha na till u hold something (weapon) 
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@All Personally i think i like his fighting style.
Drags out a crate of empty star bottles.
@kronkykay Abeg just help me burst Ituen head. Everytime i remember my goat, i feel like killing him.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@kronky
Focus oh. You been also chop that goat meat
@Ben
But i gave u the private parts (fried) of the goat as compensation. You said i shld give you that even though i have finished eating the goat
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
hmmm i dey enjoy this thread, goes off to take a bottle of stout with nkwobi 
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
hmmm i dey enjoy this thread, goes off to take a bottle of stout with nkwobi  . . . a bone gets stuck in her windpipe. My goat meat is going places. imagine being used as nkwobi. NOW WHO ISNT HAPPY I STOLE THE GOAT. or can i say who hasnt benefitted from it
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
spuuters and cough the damn bones out and feeds iteun wid them 
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
@ ituen
how i go follow you chop goat wey you give belle. abeg no be mi ooo!
@ miggs
if i come fight you empty handed, you go get small liver wan challenge me
but if i face u with small weapon like bottle, knife, cutlass not to talk of gun
you'll be forced to call me the boss even if u know am going to kill u afterwards.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@kronkykay Man shey that crate of star no reach ?
Rushes off to NBC emmm please i will need a lorry load of bottles.
NBC Official; Sir, if i may ask what do you need so much bottles for ?
Ben: We want to make d remix of WW(II) world war 2 in NLD.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
@kronky
Get this straight. 2 things happened to the goat. It was stolen and it was raped.
Every Nlander knew i stole it and ate it.
But while it was in my compd. . . . . didnt u pay a visit to congratulate me?
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Its good we know who stole d goat and who "bust" d yansh.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Its good we know who stole d goat and who, "bust" d yansh and who ate it.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
stole the goat - ituen
bust the yansh - kronky
ate the goat - ituen
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@ituen Ha ha ha ha. We all know what happen and we've 4given u but maybe not ben.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Man i can't forgive ooooo.
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
I wunt blame u becoz if na me ituen go done be "by gone".
|
|
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Na because i too get church mind. Thats why.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Ben, i,m sorry for stealing your goat.
Please be careful next time
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
Hmmm is this a truce or what ?
@All shey make i accept ?
|
|
|
|
|
|