|
Migines (m)
|
@yall ituen don dey plan another goat rape. Ben! A warning is enough 4 d wise.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
See me see toruble oh
AS Ben don forgive me, make nobody use this opportunity commit another crime for my head oh!!
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
@ben its ur goat, its ur call. @ituen hn never 4give u o, hn still deh ask.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
No mind ituen, e no know say e case still dey pending. Those guys for KIRIKIRI fit come for am anytime soon.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
make i doo quick travel
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Where u deh go? so if them ask i go talk say i nor knw where u deh.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
No worry i get the address to tessy bedroom.
|
|
|
|
|
|
dapsins69 (m)
|
una still nova free this case matter?
na wah o,
|
|
|
|
|
|
kronkykay (m)
|
you'll defntly find him there, alone though, because tessy is on her way to my little' secret crib just for missions like this.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
Kronky
U don finish the work them give you for railway stattion? Abi u dey leave?
|
|
|
|
|
|
Migines (m)
|
Person wey them don fire. Hn dey tif bolt and knot.
|
|
|
|
|
|
ben~jay (m)
|
@Kronky Haaa what a pity. i been dey hear say your condition don critical.
I didn't know it was that serious.
Hands kronky a bowl of garri and salt.
Take this take dey hold yourself brother.
|
|
|
|
|
|
ituen (m)
|
. . . . yes to keep the body and soul together
|
|
|
|
|
|
clemcykul
|
out of charity gives kronk 1and1/2 dry kuli kuli  i beg manage. condition critical but safe
|
|
|
|
|
|