|
dj-d (m)
|
www.mypsquare.comcheck out their nu' site. kinda shaky though. its funny money on da streets
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Dt site get virus
|
|
|
|
|
|
Sico
|
OmG, Hack ers are mean. They have hacked it. All haters will die
|
|
|
|
|
|
khai_khai (m)
|
 viruses don tie the website hands and legs. .
|
|
|
|
|
|
|
|
spelsrus (m)
|
O! You guys found out already! If Mr. Seun, is there anyway we can get in contact with the admin of that website? Men, I tried to go there for the first time today and my antivirus almost shutdown the computer.lol. Anyway, I hope they find out soon enough to fix it.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
LOL
D site don come back oh
|
|
|
|
|
|
khai_khai (m)
|
LOL
D site don come back oh
oboy, fear no go let me near there again o. The last time, my antivirus say several viruses had been blocked. E con begin dey list their different names. one of the virus fit don survive enter my computer sef.
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
LOL
D thing don clear oh.My computer shine eye oh
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
Abeg someone fit upload their album?
|
|
|
|
|
|
khai_khai (m)
|
Abeg someone fit upload their album?
I get the album. . I go try arrange. .
|
|
|
|
|
|
9ja4eva (m)
|
No yawa
Thanks mehn
|
|
|
|
|
|
anusule (m)
|
www.mypsquare.comcheck out their nu' site. kind of shaky though. its funny money on da streets you are *** o! 
|
|
|
|
|
|
|
|